Jump to content

Pearl Patricia Ankrah

From Wikipedia
Pearl Patricia Ankrah
human
Ein sex anaa genderfemale Edit
Ein country of citizenshipGhana Edit
TitleHonorable Edit
Languages edey speak, rep anaa signEnglish Edit
Ein occupationpolitician Edit
Position eholdexecutive, District Chief Executive Edit
Academic degreeofficial Edit
Political party ein memberNational Democratic Congress Edit
ContinentAfrica Edit
Personal pronounL484 Edit

Pearl Patricia Ankrah (wey dem also know am Patricia Pearl Ankrah too) be Ghanaian politician plus public administrator. She be de current District Chief Executive (DCE) for de Afigya Kwabre South District insyd de Ashanti Region of Ghana. Dem appoint am insyd 2025.[1] She be de first woman DCE for de district. Ein government dey commit to make development reach everybody, plus education, den make infrastructure better pass before.[1]

Appointment plus History

[edit | edit source]

May 2025 insyd, Ghana President pick Maa Pearl Patricia Ankrah say she go be District Chief Executive for Afigya Kwabre South District. De District Assembly people come confirm Ankrah ein matter on May 13, 2025. Dem do am for Methodist Church auditorium insyd Kodie, wey be de district capital.[1]

Ankrah get 36 'Yes' votes outta 39 votes wey dem count. E pass di two-thirds votes wey dem need for confirmation kraa. Dem hail Ankrah ein appointment say e be big thing for de district, wey dat time sef dem get woman MP (Hon. Damata Ama Appianimaa Salam) plus woman District Coordinating Director (Madam Yvonne Naboo) top.[1]

References

[edit | edit source]
  1. 1 2 3 4 GNA (2025-05-17). "Afigya Kwabre South confirms first female DCE". Ghana News Agency (in American English). Retrieved 2026-03-04.