Philippe Ouédraogo (politician)
| Ein sex anaa gender | male |
|---|---|
| Ein country of citizenship | Burkina Faso |
| Name wey dem give am | Philippe |
| Ein date of birth | 15 July 1942 |
| Place dem born am | Diapaga |
| Languages edey speak, rep anaa sign | French |
| Ein occupation | politician, minister |
| Educate for | École polytechnique |
| Political party ein member | Party for Democracy and Socialism |
Philippe Ouédraogo (born 15 July 1942) be a Burkinabé politician den de leader of de African Independence Party (PAI). Na dem born am insyd Diapaga, Tapoa Province. Na Ouédraogo be Minister of Equipment den Telecommunication insyd de first government of Thomas Sankara, from 1983 to 1984. He then represent de Patriotic League for Development (Ligue patriotique pour le développement, LIPAD), wich be de mass front of PAI. Ouédraogo continue dey play an important role even after de break between LIPAD den Sankara, wey dem name am chief engineer of mining.
Running as de Party for Democracy and Socialism (de electoral party of de PAI of Ouédraogo) candidate[1] insyd de 13 November 2005 presidential election, na Ouédraogo place fourth out of 13 candidates, wey he receive 2.28% of de vote.
References
[edit | edit source]- ↑ "Philippe Ouédraogo à Korsimoro". leFaso.net. 13 November 2005. Retrieved 5 November 2010.