Portuguese Gold Coast
| Year dem found am | 1482 |
|---|---|
| Religion anaa worldview | Catholic Church |
| Country | Portuguese Empire |
| Capital | Elmina Castle |
| Date dem dissolve, abolish anaa demolish | 1642 |
Na de Portuguese Gold Coast be a Portuguese colony for de West African Gold Coast (present-day Ghana) along de Gulf of Guinea.[1]
From dema seat of power for de fortress of São Jorge da Mina (na dem establish insyd 1482 wey e dey locate insyd modern Elmina), na de Portuguese command a vast internal slave trade, wey dey create a slave network wey go expand after de end of Portuguese colonialism insyd de region.[2] Na de primary export of de colony be gold, wich na dem obtain thru barter plus de local population.[3] Na Portuguese presence along de Gold Coast increase seamanship den trade insyd de Gulf, dem introduce American crops (such as maize den cassava) into de African agricultural landscape, wey e make Portuguese an enduring language of trade insyd de area.[4]
Na dem officially incorporate de colony into Dutch territory insyd 1642.[5]
History
[edit | edit source]Portuguese arrival for de Gold Coast
[edit | edit source]
Insyd 1471, na Portuguese explorers encounter fishing villages rich plus ivory den gold along de Atlantic coast of modern-day Ghana, wich de Portuguese call de Gold Coast.[3] Na de prospect of trade insyd de Gold Coast region help spur de construction of de fortress São Jorge da Mina (St. George of de Mine) insyd 1482, wich soon cam be known as A Mina Castle (Portuguese "a mina" = "de mine").[6] Na dem erect de castle near a populated African town wich na dem sanso call A Mina, wich na de Dutch go latter adapt to Elmina.[7]
Na de oda major Portuguese settlements for de Gold Coast include de following:[3]
- Fort Santo António de Axim (St. Anthony of Axim), modern Axim: dem establish 1515
- Fort São Francisco Xavier (St. Francis Xavier), modern Osu, a district of Accra: dem establish c.1557—c.1578
- Fort São Sebastião (St. Sebastian), modern Shama: dem establish 1558
Na de Portuguese decision make dem construct de fortress for Elmina be influenced by a pre-established trade system between native Elminans den Portuguese merchants insyd de area. A natural peninsula, wey be enclosed by de Atlantic den de Benya river, na dem choose as de site of construction for Elmina Castle make e maximize defensibility. Na dem appoint a nobleman dem name Diogo de Azambuja by de Portuguese king, John II, make he construct de coastal fortress.[3] Make dem maintain peace plus de native peoples of Elmina, na Azambuja enter into negotiations plus de native leader Caramansa over dema plans make dem construct Elmina Castle. Insyd a discussion wey be facilitated by a Portuguese merchant wey be aided by a native translator, na Caramansa react skeptically to de proposition, as chaw African homes go be destroyed for construction for de castle make e begin.[8] After na de Portuguese threaten violence, Caramansa meet Portuguese demands. However, na he prohibit de use of sacred local rock, e be known to de native Elminans as Kokobo, wey he forbid de Portuguese from make dem access de natives dema freshwater supply. Portuguese settlers, wey dey defy Caramansa ein demands, mine Kokobo rock for construction purposes. As dem do dat e upset de local population, yet na dem avoid conflict after de Portuguese bestow gifts upon de native Elminans. Once dem construct am, na Elmina Castle represent de first major European construction insyd sub-Saharn Africa wey ebe currently recognized as a UNESCO World Heritage Site.[9]

So say dem go establish good trade relationships plus neighboring African nations, na de Portuguese frequently extend gifts to de leaders of interior states, wey dey include to de Eguafo state to wich na Elmina belong.[3] Na dema strategy along de coast, however, entail dem dey use force against Africans make dem prevent dem from trading plus European competitors.[10] Na Portuguese violence along de coast sour dema relations plus neighboring African states; as such, na de Portuguese lack sufficient manpower make dem enforce dema rule across de entire Gulf of Guinea. Na Portuguese influence along de Gold Coast extend from an area near modern-day New Town, Ghana, insyd de west to de historic settlement of Adda (near modern-day Denu, Ghana) insyd de east.[11] Oda European nations wey dey conduct trade insyd de Gulf, wey dey include de English den Dutch, offer lower-priced commodities dan de Portuguese, wey dey drive chaw Africans make dem accept de risk of Portuguese retaliation so say make dem yield a larger profit from trade.
Donatary captains
[edit | edit source]Na Donatary captain (donatário, anaa Captain-major) be a designation wey be given by de Portuguese Crown to an official dem task plus make he dey oversee colonial territory.[12] De following be a list of de known donatary captaincies insyd São Jorge da Mina:[13]
| Duration of Term | Donatary Captain |
|---|---|
| 1482 —1485 | Diogo de Azambuja |
| 1485 —1486 | Álvaro Vaz Pestana |
| c.mid-1480s — n.d | Álvaro Mascarenhas |
| c.1487 — n.d | João Fogaça |
| 1495 — 1499 | Lopo Soares de Albergaria |
| c.1499 — c.1503 | Fernão Lopes Correia |
| c.1503 — c.1506 | Diogo Lopes de Sequeira |
| c.1506 — c.1509 | António de Bobadilha |
| c.1510 — n.d | Manuel de Góis |
| 1513 — n.d | Afonso Caldeira |
| c.1513 — n.d | António Fróis |
| 1514 — c.1516 | Nuno Vaz de Castelo Branco |
| c.1516 — 1519 | Fernão Lopes Correia |
| 1519 — 1522 | Duarte Pacheco Pereira |
| 1522 — 1524 | Afonso de Albuquerque |
| 1524 — 1525 | João de Barros |
| 1526 — 1529 | João Vaz de Almada |
| 1529 — 1532 | Estêvão da Gama |
| 1536 — 1537 | Manuel de Albuquerque |
| 1537 — c.1540 | unknown |
| 1540 — 1543 | António de Miranda de Azevedo |
| 1541 — c.1545 | Lopo de Sousa Coutinho |
| 1545 — n.d | Diogo Soares de Albergaria |
| 1545 — 1548 | António de Brito |
| 1548 — 1550 | Lopo de Sousa Coutinho |
| c.1550 — n.d | Martim de Castro |
| c.1550 — c.1552 | Diogo Soares de Albergaria |
| c.1552 — n.d | Filipe Lobo |
| c.1552 — c.1556 | Rui de Melo |
| 1556 — c.mid-1550s | Afonso Gonçalves de Botafogo |
| c.mid-1550s — 1559 | António de Melo |
| 1559 — n.d | Manuel da Fonseca |
| 1559 — 1562 | Rui Gomes de Azevedo |
| 1562 — n.d | Manuel de Mesquita Perestrelo |
| c.1562 — n.d | João Vaz de Almada Falcão |
| c.mid-1560s — n.d | Francisco de Barros de Paiva |
| 1564 — n.d | Fernando Cardoso |
| n.d. — 1570 | unknown |
| 1570 — 1573 | António de Sá |
| c.1573 — n.d | Martim Afonso |
| c.1574 — n.d | Mendo da Mota |
| n.d. — c.1579 | unknown |
| 1579 — c.1583 | Vasco Fernandes Pimentel |
| 1583 — 1586 | João Rodrigues Pessanha |
| 1586 — n.d | Bernardino Ribeiro Pacheco |
| n.d. — 1586 | unknown |
| 1586 —1594 | João Roiz Coutinho |
| c.1595 —c.1596 | Duarte Lobo da Gama |
| 1596 — 1608 | Cristóvão de Melo |
| 1608 — 1610 | Duarte de Lima |
| 1610 — 1613 | João de Castro |
| 1613 — 1616 | Pedro da Silva |
| c.1616 — 1624 | Manuel da Cunha de Teive |
| 1624 — c.1625 | Francisco de Souto-Maior |
| c.mid-1620s — c.mid-1620s | Luís Tomé de Castro |
| c.mid-1620s — 1629 | João da Serra de Morais |
| 1629 — c.1632 | unknown |
| 1632 — 1634 | Pedro de Mascarenhas |
| 1634 — 1634 | Duarte Borges (acting) |
| 1634 — 1642 | André da Rocha de Magalhães |
| 1642 — 1642 | Francisco de Sotte |
Economy
[edit | edit source]Na de Portuguese import slaves to Elmina thru out de sixteenth century, wey dem dey use dem primarily make dem transport goods to den from interior African states,[7] buh na dem sanso make dem exchange dem plus local Elminans for gold.[2] Na de main supply of Gold Coast slaves cam from de trade route between Benin den Elmina, wich sanso supply de Portuguese plus important commodities such as cotton, cloth, den beads. Na de slave trade later expand make e encompass de Niger River delta den de island of São Tome. Na dem use all cloth, linens, beads, copper den brass pots, pans, bracelets, den slaves as bartering tools make dem obtain gold from de native merchants of Elmina.[3] Na Elmina ein gold originate from de Asante den Denkyira regions of modern-day Ghana wey e cam turn de dominant export from de colony along plus, to a lesser extent, ivory.[4] Additionally, na dr inflow of foreign crops into de Gold Coast region globalize de region ein agricultural practices den output, wey dey introduce sugar, maize, guava, sweet potatoes, coconut, yams, den cassava to de African agricultural landscape. Further, na de dominance of de Portuguese trade route along de Gulf Coast insyd de sixteenth century lead to Portuguese cam turn de principal language of exchange insyd de Gulf of Guinea. Na de language endure insyd de area despite de presence of oda European powers insyd de Gulf after na dem cede de colony insyd 1642.[14]
Legacy
[edit | edit source]Na de internal African slave trade wey be established by de Portuguese lay de groundwork give de vast networks of human trafficking wey go flourish insyd de region during de centuries wey go cam, as de Dutch den, later, de British capitalize on pre-established trade routes during de Atlantic slave trade.[2] Further, na de shipping might of de Portuguese encourage new, long-distance river trading amidst West African states, den de volume of trade along de Gulf of Guinea increase as a result of Portuguese presence.[4] Boatbuilding cam turn an important craft wey accompany an increase insyd coastal trade den seamanship insyd de Gulf.[15] After generations of intimate contact plus local African dialects, na Portuguese creole emerge as an important language of trade along de Gulf Coast, second only to Portuguese einself.[14] Further, na interbreeding between Portuguese den Africans lead to a sizable mixed-race population along de Gold Coast.
Na Urbanization occur around Elmina, wey be spurred partly by Portuguese attempts make dem establish a municipality insyd de area. Na native governors, dem know as braffos, dem give authority by de Portuguese, wey na migration from de interior to coastal regions increase. De cultivation of maize den cassava, dem first introduce to de region by de Portuguese thru trans-Atlantic trade, flourish insyd de Gold Coast wey dem cam turn dietary staples thru out West Africa.[4] Further, na Portuguese contact den activity along de Gold Coast integrate de region into de global economy. Na de larger trade volume insyd de region centralize de small, distinct states wey na dem exist prior to Portuguese contact into larger political entities.[7] Na de advent of global trade insyd de Gold Coast sanso consolidate commercial activity insyd coastal cities, wich na e connect inland African communities plus European trade.[16]
References
[edit | edit source]- ↑ Migeod, F. W. H. (1916). "A History of the Gold Coast and Ashanti". Journal of the Royal African Society. 15 (59): 234–243. ISSN 0368-4016. JSTOR 715346.
- ↑ 2.0 2.1 2.2 Rodney, Walter (1969). "Gold and Slaves on the Gold Coast". Transactions of the Historical Society of Ghana. 10: 13–28. ISSN 0855-3246. JSTOR 41406348.
- ↑ 3.0 3.1 3.2 3.3 3.4 3.5 Feinberg, Harvey M. (1989). Africans and Europeans in West Africa: Elminans and Dutchmen on the Gold Coast During the Eighteenth Century (in English). American Philosophical Society. ISBN 978-0-87169-797-4.
- ↑ 4.0 4.1 4.2 4.3 Ijoma, J.O. (1982). "Portuguese Activities in West Africa Before 1600 the Consequences". Transafrican Journal of History. 11: 136–146. ISSN 0251-0391. JSTOR 24328537.
- ↑ Klooster, Wim (2016). The Dutch moment : war, trade, and settlement in the seventeenth-century Atlantic world. Ithaca. ISBN 978-1-5017-0612-7. OCLC 959554732.
{{cite book}}: CS1 maint: location missing publisher (link) - ↑ Duncan, T. Bentley (1980). "Review of Portuguese Rule on the Gold Coast, 1469-1682". The American Historical Review. 85 (1): 183. doi:10.2307/1853568. ISSN 0002-8762. JSTOR 1853568.
- ↑ 7.0 7.1 7.2 Decorse, Christopher R. (1992). "Culture Contact, Continuity, and Change on the Gold Coast, AD 1400-1900". The African Archaeological Review. 10: 163–196. doi:10.1007/BF01117700. ISSN 0263-0338. JSTOR 25130551. S2CID 162216492.
- ↑ Newitt, Malyn (2010-06-28). The Portuguese in West Africa, 1415–1670: A Documentary History (in English). Cambridge University Press. ISBN 978-1-139-49129-7.
- ↑ Centre, UNESCO World Heritage. "Forts and Castles, Volta, Greater Accra, Central and Western Regions". UNESCO World Heritage Centre (in English). Retrieved 2022-04-29.
- ↑ Ellis, A. B. (Alfred Burdon) (1893). A history of the Gold Coast of West Africa. University of California Libraries. London : Chapman and Hall.
{{cite book}}: CS1 maint: publisher location (link) - ↑ Scottish Geographical Magazine (in English). Royal Scottish Geographical Society. 1896.
- ↑ Johnson, H. B. (1972). "The Donatary Captaincy in Perspective: Portuguese Backgrounds to the Settlement of Brazil". The Hispanic American Historical Review. 52 (2): 203–214. doi:10.2307/2512427. ISSN 0018-2168. JSTOR 2512427.
- ↑ Mines of silver and gold in the Americas. P. J. Bakewell. Aldershot, Hampshire, Great Britain: Variorum. 1997. ISBN 0-86078-513-0. OCLC 34149859.
{{cite book}}: CS1 maint: others (link) - ↑ 14.0 14.1 Dakubu, M. E. K. (2012). "The Portuguese language on the Gold Coast, 1471-1807". Ghana Journal of Linguistics (in English). 1 (1): 15–33. ISSN 2026-6596.
- ↑ NEWMAN, SIMON P. (2013). A New World of Labor: The Development of Plantation Slavery in the British Atlantic. University of Pennsylvania Press. doi:10.2307/j.ctt3fhj7n. ISBN 978-0-8122-4519-6. JSTOR j.ctt3fhj7n.
- ↑ Decorse, Christopher R.; Spiers, Sam (2009). "A tale of two polities: socio-political transformation on the Gold Coast in the Atlantic World" (PDF). Australian Historical Archaeology. 27: 29–38 – via ASHA.
External links
[edit | edit source]- CS1 English-language sources (en)
- CS1 maint: location missing publisher
- CS1 maint: publisher location
- CS1 maint: others
- Commons category link from Wikidata
- Portuguese Gold Coast
- Former colonies insyd Africa
- Former Portuguese colonies
- Portuguese colonisation insyd Africa
- History of West Africa
- 15th century insyd Ghana
- 16th century insyd Ghana
- 17th century insyd Ghana
- 15th century insyd de Portuguese Empire
- 16th century insyd de Portuguese Empire
- 17th century insyd de Portuguese Empire
- 15th-century establishments insyd Africa
- 1642 disestablishments insyd Africa
- 1482 establishments insyd de Portuguese Empire
- 1642 disestablishments insyd de Portuguese Empire