Jump to content

Qiyam

From Wikipedia
qiyam
standing
Subclass ofposture in worship Edit
Part ofsalah Edit
Part of the serieselements of Salat Edit
Dey followIqama, Ruku', sujud, Tashahhud Edit
Followed byRuku', sujud Edit
DepictsTakbir al-Ihram Edit
Qiyam at Kaohsiung Mosque insyd Taiwan.

Qiyām (Arabic: قيام, "orthostasis/standing") be an integral part of de Islamic salah. De prayer dey begin insyd de standing position den sam prayers dey require de qiyām per, such as Salat al-Janazah.

Insyd de Quran

[edit | edit source]

To "stand before God" sam times be used insyd de Quran in reference to de Islamic prayer.

Guard strictly your (habit of) prayers, especially the Middle Prayer; and stand before Allah in a devout (frame of mind).

— Quran, (2:238)

Overview

[edit | edit source]

A general unit anaa cycle of salah dem call raka'ah be commenced while standing den saying de takbir, wich be الله أَڪْبَر (transliteration "Allahu-akbar", wey dey mean God be Greatest). Dem dey raise de hands level plus shoulders anaa level plus top of de ears, plus fingers apart wey no be spaced out anaa togeda.[1][2] E be insyd dis position wey sections of de Quran be recited.

I'tidāl be straightening up from ruku' to stand a second time. De back be straightened wey dem dey say de following سمع الله لمن حمده (transliteration “Sami' Allaahu liman hamidah”, wey dey mean “Allah dey listen den dey respond to de one wey dey praises am”).[1][2] Additionally, dem dey say sam of chaw praises to God for dis situation such as ربنا لك الحمد (transliteration “Rabbanaa wa lakal-hamd”, wey dey mean “O wona Lord! Den all praise be give You”). Dem san dey say de takbir wey de worshipper dey move into prostration.

Types of prayers

[edit | edit source]

Insyd de five daily prayers, sunnah salat (de voluntary, additional prayers) den chaw oda prayers, qiyām be one part of de prayer.

Insyd salat al-Janazah, de Islamic funeral prayer wich be part of de Islamic funeral ritual, de entire prayer dey consist of qiyām.

Sayings during qiyām

[edit | edit source]

Dem dey do chaw of de reciting of de Quran wey dey occur during Islamic prayer while insyd qiyām. De first chapter of de Quran, Al-Fatiha, be recited while standing.[1][2]

References

[edit | edit source]
  1. 1 2 3 Haddad, Yvonne Yazbeck; Smith, Jane I. (1 January 2014). The Oxford Handbook of American Islam (in English). Oxford University Press. p. 162. ISBN 9780199862634.
  2. 1 2 3 "The Salat According to the Hanafi Madhhab". www.sunnah.org. Archived from the original on 2020-08-02. Retrieved 2026-02-26.
[edit | edit source]