Jump to content

Rain prayer

From Wikipedia
rain prayer
salah
Part ofNafl Edit
Part of the seriestypes of prayer in Islam Edit
Main subjectrain Edit
Immediate cause ofdrought Edit

De Rain prayer (Arabic: صلاة الاستسقاء; ṣalāt al-istisqa, "rain request prayer") be some sunnah salah (Islamic prayer) wey dem dey do to request den beg for rain water from God.[1]

Presentation

[edit | edit source]

According to Muslim prophetic tradition, wen some long drought happen, some man cam to Muhammad wen he dey deliver de Khutba (sermon) of de Friday prayer for Al-Masjid an-Nabawi mosque insyd, to pray den biz for de rain to fall, make de men den de cattle den de orchards wey dey suffer from de lack of water, den Muhammad come raise ein hands for Dua den pray to God sey make e rain.[2] After dem answer ein supplication, de rain dey go on for plenty days wey Muhammad come pray to God again sey make e stop de rain.[3]

For anoda time, dem talk say Muhammad lef de mosque for broad daylight insyd go one open place plus ein congregation wey he pray for rain. After dat, he perform one prayer wey get two rak'ahs as group, den he read Al-Fatiha aloud, as he dey do for Friday prayer [4]

Ritual

[edit | edit source]
Raising hands in Dua

For Muslim agricultural societies insyd, wen times of calamity like drought dey happen, dem go biz de Imam sey make he talk plus God for spiritual help to de community. Dem figure sey e go make God bring rain come.[5]

Practice

[edit | edit source]

For de day wey dem fix to perform de prayer, de imam of de mosque go lead de Muslims in a collective ritual wey dem all go ask God sey make ein give dem enough rain for agricultural den human drinking needs, den personal hygiene.[6]

Prayers insyd different countries

[edit | edit source]

Dis prayer ritual dey happen for de same open space outside de mosque wey dem dey pray de two Eid prayers.[7]

  • Thousands of worshippers across de UAE come together for 7 December 2024, to observe rain prayers, ( Salat Al Istisqa) after demma President His Highness Sheikh Mohamed bin Zayed Al Nahyan announce am.[8] Dem perform de prayer for mosque den prayer halls across de nation insyd, as de country dey beg for divine blessings for rainfall.[9]

References

[edit | edit source]
  1. "صلاة الاستسقاء".
  2. Ali, Maulana Muhammad (14 April 2015). The Religion of Islam. Ahmadiyya Anjuman Ishaat Islam Lahore USA. ISBN 9781934271186.
  3. Nur Mohammed, Bakheit M. (2017). The Religious Men in Jebel Marra: The Process of Learning and the Performance of Islamic Rituals and Practices. LIT Verlag Münster. ISBN 9783643909169.
  4. Frank, Allen J. (January 2001). Muslim Religious Institutions in Imperial Russia: The Islamic World of Novouzensk District and the Kazakh Inner Horde, 1780-1910. BRILL. ISBN 9004119752.
  5. Saqib, Muhammad Abdul Karim (13 April 2015). "A Guide to Salat (Prayer) in Islam".
  6. Stilt, Kristen (12 January 2012). Islamic Law in Action: Authority, Discretion, and Everyday Experiences in Mamluk Egypt. OUP Oxford. ISBN 9780191629822.
  7. Diem, Werner; Schöller, Marco (2004). The Living and the Dead in Islam: Epitaphs as texts. Otto Harrassowitz Verlag. ISBN 9783447050838.
  8. National, The. "UAE worshippers answer President's call to pray for rain". The National (in English). Retrieved 2024-12-09.
  9. "Nationwide rain prayers held in UAE, seeking divine mercy". gulfnews.com (in English). 2024-12-07. Retrieved 2024-12-09.
[edit | edit source]