Rainatou Sow
| Ein sex anaa gender | female |
|---|---|
| Ein country of citizenship | Guinea |
| Family name | Sow |
| Ein date of birth | 30 October 1983 |
| Place dem born am | Fria |
| Languages edey speak, rep anaa sign | French |
| Ein occupation | activist |
| Educate for | London Metropolitan University, Kofi Annan University of Guinea |
| Residence | United Kingdom |
| Award e receive | BBC 100 Women, BBC 100 Women |
Rainatou Sow be a Guinean woman wey found 'Make Every Woman Count':[1] an organisation wey a team of young women insyd Africa, America den Europe operate wey dey use dema passion den experience to promote rights den empowerment of women den girliess. She be a campaigner give a peaceful den equitable world, a human rights den social justice advocate, den dey work to empower women den girlies.
Personal life den background
[edit | edit source]Dem born Rainatou insyd de mining town of Fria. At de age of 12 she begin dey teach evening classes to girls unable to go to school, wey she later engage plus de political system, wey she cam be a member of de Guinean children's parliament as minister for children den Women's affairs, wey dey include appearances on Guinean radio den television.[2]
Na Rainatou gain a Master's degree insyd International Law at l'Université Kofi Annan de Guinée,[3] den a Master's degree insyd International Relations at London Metropolitan University. She be fluent in French, English, Pulaar den Susu.
Early political activities
[edit | edit source]Na Rainatou hold chaw positions insyd Guinea, wey dey include plus de International Organisation for Migration (IOM), World Health Organization den UNICEF. After she move go New York insyd 2009, Rainatou take an internship at de WILPF Peacewomen Project, wey she work exclusively on United Nations Security Council Resolution 1325: a resolution dem adopt insyd 2000 wey dey call for women's rights to be respected insyd conflict.[4]
References
[edit | edit source]- ↑ "Make Every Woman Count". Make Every Woman Count. Retrieved 2013-10-23.
- ↑ "Of Women, Girl-Child Rights, Rainatou Sow, MEWC and the African Women Decade (AWD) Era". Bussy Bambo. Retrieved 21 August 2013.
- ↑ "Kofi Annan University, Conakry". Retrieved 2013-10-26.
- ↑ "Our Team". Make Every Woman Count. Retrieved 21 August 2013.
