Rak'a
A Rak'a (Arabic: ركعة rakʿah, pronounced [ˈrakʕah] lit. "bow"; plural: ركعات rakaʿāt) be a single iteration of prescribed movements den supplications wey Muslims dey perform as part of de prescribed obligatory prayer dem know as salah.[1] Each of de five daily prayers observed by Muslims dey consist of a number of raka'at.[1]
Procedure
[edit | edit source]After washing for prayer by performing de ritual ablution, a believer for renew dema innermost intention, thus wey dey purify dema prayer for de sake of Allah. Na intention Niyyah for no be said verbally buh rather dem dey make am insyd de heart; buh dem sanso fi say am verbally alongside de intention insyd de heart. Example: na you intend insyd your heart make you pray four units (Rakahs) before you start your prayer.[1]
De raka'ah dey begin wen de worshipper dey initiate de salah plus de words "Allah is Greater" (Allah-Hu-Akbar), this be known insyd Arabic as de Takbir (lit. 'de Glorification of God').[1] Dem for say Takbir for de start of de Salah anaa de prayer be invalidated. De individual go observe de standing position while dem dey recite de "Dua al istiftah" follow by de opening chapter of de Qur'an (Al-Fatiha) (Note: dey recite de Al-Fatiha be a pillar of prayer.[1] If one forgets make e say de Al-Fatiha anaa make a major mistake insyd ein Tajweed, then dem for redo de prayer from de start) follow by a personal selection of chosen verses anaa chapters wich de worshippers be free make dem choose to recite for demaselves.
De second part of de raka'ah dey involve de worshipper dey make anoda Takbir then bowing to a 90-degree angle, den dey place dema hands for dema knees plus dema feet dem keep shoulder-width apart, na dem mean de eyes make e be focused insyd between your feet anaa around de area den bowing insyd humble submission as if awaiting God ein command. During dis position de words, dem utter "Glory be to Allah the most Magnificent" silently as a form of ritual praise.[1]
De third movement of de raka'ah be to return from bowing to de standing position before, plus de praise of Allah for your tongue, descending into full prostration for de ground.[1]
Insys prostration, de worshipper ein forehead den nose be flatly placed for de floor plus de palm of dema hands dem place shoulder-width apart to de right den left of dema ears.[1]
During dis position de words dem dey repeat ,"Glory be to Allah de Almighty" plus contemplation as a form of ritual praise. Na de Islamic prophet Muhammad teach ein disciples dat "de closest a subject dey get to God be wen insyd prostration".[1]
De fourth movement be for de worshipper make dem return from prostration into a sitting position plus dema legs folded flatly under dema body.[1]
Dis dey conclude one unit of prayer dem know insyd Arabic as a raka'ah wey go be followed by either standing up for a second raka'ah if de prayer dey require am anaa by proceeding to end de salah plus taslim.[1]
Although no be part of a single raka'ah, de conclusion of de salah dey take place insyd de sitting position.[1][2]
Components
[edit | edit source]Daily prayers
[edit | edit source]De five daily prayers for Sunnites be each performed plus a number of obligatory Rak'at (dem bell fard).
- De Fajr prayer (dawn prayer) get 2 Rak'at.
- De Zuhr prayer (midday anaa early afternoon prayer) get 4 Rak'at.
- De Asr prayer (late afternoon prayer) get 4 Rak'at.
- De Maghrib prayer (dusk prayer) get 3 Rak'at.
- De Isha prayer (night prayer) get 4 Rak'at.
Der be a slight variation of de midday prayer for Fridays, Friday prayer get 2 Rak’at instead of de normal 4 of de Zuhr prayer, if e be read as part of a congregational prayer call de Friday prayer (Jummah prayer). De Friday prayer be preceded by a sermon, wey be usually delivered by de imam. De prayer units remain de same.
Reference
[edit | edit source]- 1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 "Rakat - The nature of God - GCSE Religious Studies Revision - WJEC". BBC Bitesize (in British English). Retrieved 2021-12-07.
- ↑ Taslim
- ↑ Only performed in the first rakat of the prayer and only performed by some schools.
- ↑ Only first half of the Tashahhud is recited in the second rakat in a 4- or 3-rakat prayer, e.g. the afternoon prayer or the evening prayer, but all of it is recited in the last rakat of any prayer.
- ↑ Only performed in the last rakat of a prayer.