Saleh Al-Talib
| Ein sex anaa gender | male |
|---|---|
| Ein country of citizenship | Saudi Arabia |
| Name wey dem give am | Saleh |
| Family name | Talib |
| Ein date of birth | 23 January 1974 |
| Place dem born am | Riyadh |
| Languages edey speak, rep anaa sign | Arabic |
| Ein occupation | Islamicist, imam, khaṭīb, judge |
| Religion anaa worldview | Islam |
Sheikh Saleh bin Mohammed Al Talib[1] (Arabic: صالح آل طالب; born 23 January 1974), be a Saudi scholar, Sunni Imam, Khatib den judge wey be imprisoned since August 2018 for expressing religious views wey dey criticize Saudi government policies.[2] After overturning a previous acquittal insyd 2022, de Specialised Criminal Appeals Court overturn de acquittal wey dem sentence Talib to ten years in custody.[3]
Na Sheikh Al-Talib be de Imam den Khatib of Al-Masjid al-Haram wey na he sanso dey serve as a judge insyd District Court insyd Makkah.
Insyd March 2018, Sheikh Talib visit Pakistan wer he meet plus officials such as then President Mamnoon Hussain[4] den Army Chief Qamar Javed Bajwa.[5] Na dem appoint am imam insyd 2002. He participate to lead taraweeh insyd 2003. He often get to lead Isha prayers, wey na de last prayer wey he lead be Isha, wey he recite Sura Munafiqun.
Insyd September 2025, na dem release am from prison wey he be under house arrest as dem know so far.
References
[edit | edit source]- ↑ Dawn (2018-08-24). "Saudi Arabia silent on reports of Makkah Imam being detained". DAWN.COM (in English). Retrieved 2021-08-03.
- ↑ "Saleh Al Talib". United States Commission on International Religious Freedom. 2022. Retrieved 20 August 2025.
- ↑ "Saudi Arabia: Former imam of Mecca's Grand Mosque jailed for 10 years". Middle East Eye. 24 August 2022. Retrieved 20 August 2025.
- ↑ "صدر مملکت سے امام مسجد الحرام شیخ صالح بن محمد الطالب کی ملاقات". Retrieved 31 July 2021.
- ↑ "امام کعبہ ڈاکٹر صالح بن محمد الطالب کا جی ایچ کیوکا دورہ،آرمی چیف سے ملاقات". 92 News HD. 12 March 2018. Archived from the original on 27 August 2022. Retrieved 31 July 2021.