Jump to content

Sambrini Targone

From Wikipedia
Sambrini Targone
human
Ein sex anaa gendermale Edit
Ein country of citizenshipTogo Edit
Name wey dem give amPaul Edit
Family nameTargone Edit
Languages edey speak, rep anaa signFrench Edit
Ein occupationpolitician Edit
Position eholdMember of the National Assembly of Togo Edit
Political party ein memberDemocratic Pan-African Party Edit

Sambrini Targone be one deputy for de opposition party PDP (Democratic Pan-African Party) insyd Togo ein National Assembly. Dem elect am for Dankpen prefecture (Northern Togo) as part of de rainbow coalition during de 2013 Togolese parliamentary election. Deputy Targone ein name come out from de shadows for Togo after dem arrest am insyd June 2014 over crime wey de Togolese government talk say he do five years earlier.[1] Opposition parties see de arrest as political move to silence one deputy wey take seat from one area wey dey support de regime strong, den wey dey criticize de president more more insyd de region. “We dey fear for tomorrow, for de future of we country. Dem dey talk say de head of state be man of peace, but ein actions no get anything to do plus peace,” na wetin Mr Paul Dodji Apevon, leader of CAR, talk as reaction to Mr Targone ein arrest.[2] As condition for de deputy ein bail, one court for Lomé ban am make he no travel go ein constituency for Dankpen prefecture.

References

[edit | edit source]
  1. "Interpellation de Paul Sambiri N'wakin Targone".
  2. "Togo : Le député Sambrini Targone arrêté; Me Apevon prédit des conséquences | OEIL D'AFRIQUE". oeildafrique.com. Archived from the original on 2014-09-09.