Seino Araida
Seino Araida (新井田 セイノ, Araida Seino, 4 April 1917 – November 2011) na she be Ainu activist wey promote de transmission of de kamuy yukar oral sagas den de Ainu language.
Ein Biography
[edit | edit source]Dem born eino Araida[1] for 4 April 1917 insyd Shizunai, Hokkaido,[2][3] wey she move go Mukawa, Hokkaido insyd 1919.[3] Secof na ein mummy be visually impaired, she start say she dey help plus farmwork as na she be kiddie. She endure life difficulties den bullying from others, but na Ainu poetry wey na she dey hear from ein mummy as she dey work insyd de fields dey encourage am.
Insyd 1974, Araida join de Hokkaido Utari Association as dem establish Mukawa branch.
Araida get ein skill for de yukar "Ape Fuchi Kamui", wey na ebe about de joy of God wey she dey take help ein husband, wey na she get reputation give de beauty of ein pronunciation.[4] In addition, she job for de tradition den preservation of de Ainu language top insyd various places, such as reading kamuy yukar for "Kamuy Yukar no Yūbe" event wey Ainu Museum sponsor am insyd Shiraoi, Hokkaido.
Insyd 1995, dem make Araida person of Merit of de Protection of Cultural Properties of Hokkaido, wey dem award am plus de Mukawa Cultural Award. Insyd 2001, dem award am plus de Ainu Culture Award give ein role say she dey promote Ainu culture den ein activities insyd de Mukawa Ainu Cultural Tradition Preservation Society. Local officials describe am as "Mukawa's treasure". Even for such ein advanced age, na she still dey contribute to de promotion of Ainu culture.
Araida die insyd November 2011, aged 94. De Ainu Museum describe am as "great contributor give de promotion of Ainu culture". Ein younger sisto Fuyuko Yoshimura sana cam turn Ainu culture promoter.
References
[edit | edit source]- ↑ "アイヌ語ラジオ講座テキスト" (PDF) (in Japanese). Ainu Museum. 2000. p. 2. Retrieved 23 August 2023.
- ↑ "平成13年度アイヌ文化賞 新井田セイノ(84歳)" (in Japanese). Ainu Museum. 2001. Retrieved 23 August 2023.
- ↑ 3.0 3.1 "アイヌと自然デジタル図鑑" (in Japanese). Ainu Museum. Retrieved 23 August 2023.