Sena Tsikata
Appearance
Sena Tsikata
| Ein sex anaa gender | female |
|---|---|
| Ein country of citizenship | Ghana |
| Name wey dem give am | Sena |
| Family name | Tsikata |
| Languages edey speak, rep anaa sign | English |
| Ein occupation | actor |
Sena Tsikata be Ghanaian actress wey act as Marcia for de 2003 teen drama Things We Do for Love.
Ein Life den Education
[edit | edit source]Sena dey cam from Srogboe we dey Volta Region for Ghana insyd. She get six siblings.[1] She dey hold B.A. degree for Psychology insyd wey ein minor be political science for University of Delaware, wey she graduate for 2006.[1][2]
Ein Career
[edit | edit source]Tsikata dey work for acting, television den radio commercials insyd.[1] She sanna work as a model for Accra.[1]
For de Fortune Island series insyd, ebe ein wey job as script consultant.[1]
References
[edit | edit source]- 1 2 3 4 5 ""6 Hours To Christmas Cast Bio":Sena "Marcia" Tsikata , A Rejuvenated Face From "Things We Do For Love"". Modern Ghana (in English). Retrieved 2025-08-23.
- ↑ "Sena Tsikata". Institute for Policy Studies (in American English). Retrieved 2025-08-23.
External links
[edit | edit source]- Sena Tsikata at IMDb