Jump to content

Shaida Buari

From Wikipedia
Shaida Buari
human
Ein sex anaa genderfemale Edit
Ein country of citizenshipGhana Edit
Family nameBuari Edit
Ein date of birth25 July 1982 Edit
Place dem born amAccra Edit
Ein poppieSidiku Buari Edit
SiblingNadia Buari Edit
Languages edey speak, rep anaa signEnglish Edit
Ein occupationbeauty pageant contestant, businessperson, philanthropist Edit
Educate forSt Mary's Senior High School (Ghana), University of Ghana Edit
Work period (start)2002 Edit

Shaida Buari (dem born am 25 July 1982) be Ghanaian businesswoman, philanthropist, model wey she san be title winner for de 2002 Miss Ghana beauty pageant.[1]

Ein Career

[edit | edit source]

Shaida represent Ghana for de Miss World Pageant for 2003 insyd. As part of ein social responsibility project as title winner, she work plus UNICEF, Right To Play for projects wey dey relate to sensitisation for social stigma wey dey plague HIV/AIDS patients, as well as say she go help educate parents for de importance of certain vaccinations wey go help for curb diseases wey dey young children demma top. Dis exposure make she form ein own Non Profit organization (NGO); Helplink Foundation. Shaida in collaboration plus certain corporate entities successfully pay de hospital bills of sam number of kiddies wey na dem dey hia assistance.[2]

References

[edit | edit source]
  1. "Past Queens". Retrieved 28 March 2017.
  2. "Miss Ghana launches campaign against AIDS". www.ghanaweb.com (in English). Retrieved 2017-10-03.