Sihle Lonzi
| Ein sex anaa gender | male |
|---|---|
| Ein country of citizenship | South Africa |
| Name wey dem give am | Sihle |
| Languages edey speak, rep anaa sign | English |
| Ein occupation | politician |
Sihle Lonzi (dem born am 1997 ana 1998) be South African politician wey dey serve as Member for National Assembly of South Africa since November 2024, represent de Economic Freedom Fighters party, wey ein lead dem student wing from 2022 reach 2024.
Background den political career
[edit | edit source]Lonzi finish secondary school for South African College Schools for Cape Town inside 2015 wey he serve as head boy plus play for de school ein first rugby team.[1] After he finish, he go study economics plus philosophy for University of Cape Town wey he take join de Rhodes Must Fall movement. He join hand plus Sinawo Thambo wey dem two start de EFF Students Command for de university.[2] He serve two terms for de UCT Student Representative Council den he be provincial spokesperson for de EFF Student Command.[3]
Insyd July 2022, dem elect Lonzi as president for de EFF Students Command.[4]
Parliamentary career
[edit | edit source]After Busisiwe Mkhwebane resign as EFF Member of Parliament inside October 2024, de party choose Lonzi make he take ein place. Dem swear am in on 14 November 2024. Just after dat, dem appoint am put for de Portfolio Committee on Higher Education plus de Portfolio Committee on Sport, Arts and Culture.[5]
Insyd January 2025, Lonzi bring one private member ein bill come Parliament wey aim to clear all student debt for South Africa.[6]
Then on 3 February 2025, EFF leader Julius Malema talk say de EFF Students Command no dey again, as dem dissolve am plus replace am with new youth command based on resolution wey dem pass for de party ein National Elective Conference for December 2024.[7]
References
[edit | edit source]- ↑ "1stXV Team Stats for Wynberg Fixture". SACS RUGBY (in American English). 2015-06-17. Retrieved 2025-01-15.
- ↑ "Elections 2024: The Under-45's Club". Daily Maverick (in English). Retrieved 2025-01-15.
- ↑ Lonzi, Sihle (2018-05-08). "Free education aftermath – they are coming for us one by one". Daily Maverick (in English). Retrieved 2025-01-15.
- ↑ "Campus politics: Why is one party winning so many elections?". University World News (in English). Retrieved 2025-01-15.
- ↑ "Sihle Lonzi". People's Assembly (in English). Retrieved 2025-01-15.
- ↑ Selane, Enkosi (2025-01-10). "EFF wants to introduce bill to prevent students choosing either lifelong debt or unemployment". The Citizen (in English). Retrieved 2025-01-15.
- ↑ Goba, Thabiso. "EFF officially dissolves student command, replaces it with youth command". EWN (in English). Retrieved 2025-02-03.
- CS1 American English-language sources (en-us)
- CS1 English-language sources (en)
- Human
- South African people
- 1990s births
- Alumni of South African College Schools
- Economic Freedom Fighters politicians
- Members of de National Assembly of South Africa 2024–2029
- University of Cape Town alumni
- 21st-century South African politicians