Sisaala language
Sisaala (Sissala) be a Gur language cluster wey dem dey speak insyd northern Ghana near de town of Tumu[1] den insyd de neighbouring republic of Burkina Faso. Western Sisaala be intermediate between Sisaali den Tumulung Sisaala.
Paasaal be similar wey dem sanso call (Southern) Sisaala.
Distribution
[edit | edit source]De Sissala dey speak Sisaala. De Sisaala insyd Ghana dey live insyd de Northern Region, insyd de Upper East Region den insyd de Upper West Region.
Burkina Faso ein Sissili Province be named after de Sissala people.
Dialects
[edit | edit source]Tumulung Sisaala, wich sanso be known as Eastern Sisaala, dem dey speak am East of Tumu insyd de Upper West region den Builsa insyd de Upper East Region. Ein name dey derive from de city of Tumu, wich be de traditional capital of de Sisaala people.
Western Sisaala, wich sanso be known as Lambishi Sisaala, dem dey speak am insyd Tumu insyd de Upper West Region den Gonja insyd de Northern Region.
Paasaal, wich sanso be known as Pasaale/Southern Sisaala, dem dey speak am between Lambussie den Tumu insyd de Upper West Region.
Burkina Sisaala, wich sanso be known as Sisaali anaa Northern Sisaala, dem dey speak am insyd de Burkinabe Provinces of Sissili den Ioba.
References
[edit | edit source]- ↑ Edited by M.E.Kropp Dakubu, The Languages of Ghana, Kegan Paul International, 1988.
External links
[edit | edit source]- Sisaala–English English–Sisaala Dictionary (1975). Ghana Institute of Linguistics, 231 pp. ISBN 9964-92-298-1. [Western Sisaala]
