Jump to content

Tajudeen Abdul-Raheem

From Wikipedia
Tajudeen Abdul-Raheem
human
Ein sex anaa gendermale Edit
Ein country of citizenshipNigeria Edit
Name wey dem give amAbdul Raheem Edit
Family nameAbdul Raheem Edit
Ein date of birth6 January 1961 Edit
Place dem born amFuntua Edit
Date wey edie25 May 2009 Edit
Place wey edieNairobi Edit
Manner of deathaccidental death Edit
Languages edey speak, rep anaa signFrench, Nigerian Pidgin Edit
Ein occupationhuman rights activist, academic, general secretary Edit
EmployerPan-Africanism, Justice Africa, United Nations Millennium Campaign Edit
Educate forSt Peter's College Edit
Eye colorbrown Edit
Award e receiveRhodes Scholarship Edit
Personal pronounL485 Edit

Tajudeen Abdul-Raheem (6 January 1961 – 25 May 2009) be Pan-African scholar plus activist. De main role wey e play be sey e be General Secretary for Seventh Pan-African Congress wey happun for 1994. E sana serve as director for Justice Africa, den Deputy Director for United Nations Millennium Campaign for Africa. E too dey write for plenti newspapers den journals across Africa.[1][2]

Childhood den studies

[edit | edit source]

Dem born Abdul-Raheem insyd Funtua, Nigeria insyd 1961.[3]

Abdul-Raheem get ein undergraduate degree for political science from Bayero University Kano, den e be Rhodes scholar for Oxford University, wey e take get ein PhD for politics. E sana study for Buffalo University.[4]

Activist den author

[edit | edit source]

Abdul-Raheem move go London insyd 1989. As e dey live dea, e co-found Africa Research and Information Bureau (ARIB) for 1990. Later, e rise come be General Secretary for Seventh Pan-African Congress wey happun for Kampala insyd 1994. Na former Tanzanian politician A.M. Babu encourage am make e take dis position. E sana serve as director for Justice Africa, den Deputy Director for United Nations Millennium Campaign for Africa, plus e dey write for newspapers den journals across Africa.

Taju, as people fondly dey call am, dedicate ein life to Pan-African vision plus peaceful unification of Africa. E lef ein wife, Mounira Chaieb, den two daughters, Ayesha and Aida.

E be thinker and writer, but above all, e be mighty talker wey inspire den influence whole generation of Africans den Africanists plus ein mix of passion den humor. People see am as ironic sey e die for 25 May – Africa Day.

Death

[edit | edit source]

Abdul-Raheem die wey ein age be 48 inside one road accident wey happen for 25 May 2009 for Nairobi, Kenya. E dey go airport go catch flight go Rwanda, wey dem bin plan make e meet plus de President of Rwanda.[5] According to geographer Patricia Daley, de accident happen under some unclear plus maybe suspicious condition: "Dem wey see de body talk say de kind injury wey e get no match make person dey drive fast, plus no be say any oda motor dey involved."[6]

References

[edit | edit source]
  1. "Pan-Africanist dies in car crash". BBC News. May 25, 2009. Retrieved May 26, 2009.
  2. "Obituary: Tajudeen Abdul-Raheem". The Guardian. 9 June 2009.
  3. "Dr. Tajudeen Abdul-Raheem, 1961-2009". Millennium Campaign. May 25, 2009. Archived from the original on August 27, 2009. Retrieved May 26, 2009.
  4. Ebuka Onyeji (May 24, 2017). "Activists remember Africanist, Tajudeen Abdul-Raheem, eight years after". Premium Times (in English). Archived from the original on 2023-07-07. Retrieved 30 July 2023.
  5. Tributes to a fallen giant Pambazuka News
  6. "In Memoriam: Tajudeen Abdul-Raheem". African Arguments (in British English). 2009-05-25. Retrieved 2025-09-19.