User:Sakina Mumuni
Appearance
Dem de call Sakina Mumuni, wey i be driven way asana be curious level 200 Computer Science student for SDD University of Business and Integrated Development Studies formally UDS Wa cammpus.I dey comot from Bawku wey edey Northern of region. i gett passion for technology and innovation insyde , i make excited waa say i fe to explore de vast world of computer science, from software development to data science ,cyber security and artificial intelligence. abi quick learner wey abi creative problem solver, wey asana de look for opportunities wey i fe apply my skills and knowledge to real-world challenges.I no dey use ma studies play