Van Vicker
| Ein sex anaa gender | male |
|---|---|
| Ein country of citizenship | Ghana |
| Birth name | Joseph van Vicker |
| Name wey dem give am | Joseph |
| Family name | Vicker |
| Ein date of birth | 1 August 1977 |
| Place dem born am | Accra |
| Languages edey speak, rep anaa sign | English |
| Ein occupation | actor, film actor |
| Educate for | Mfantsipim School |
| Notable work | One Night in Vegas, River of tears, Wedlock of the Gods, Princess Tyra |
| Dema official website | http://vanvickerofficial.com/ |
Joseph van Vicker (born August 1, 1977),[1] wey everybody know as Van Vicker, be Ghanaian actor, film director, plus he dey do good works for people. He be the big man for Sky + Orange production, dem dey make film for there. Van Vicker chop two nominations for "Best Actor wey dey carry film for head" den "Best Upcoming Actor" for Africa Movie Academy Awards for 2008.[2][3]
Ein Early life
[edit | edit source]Dem born Vicker for Accra, Ghana. Ein mommie be Ghanaian[4], but ein poppie be Dutchman.[5][6][7] Na ein poppie die when he dey six years.[6]
Vicker go Mfantsipim school,[8] na he den Majid Michel dey go dey same. He finish African University College of Communications for 2021.[9]
Ein Personal Life
[edit | edit source]Vicker marry Adjoa for 16 October 2003. When dem celebrate 21 years wedding, he thank God plus he praise ein wife say she dey ein back always.[10]
Work wey he dey do
[edit | edit source]Television
[edit | edit source]Vicker ein journey for entertainment start from radio wey he dey do presenter for Groove 106.3 fm (1999–2000) plus Vibe 91.9fm (2001–2004). He san be TV person for TV3 Ghana (1997–1999) and Metro TV (2000–2004). Vicker show for Ghana TV series wey dem dey call Sun City, e dey show how uni life be. He play role as LeRoy King Jr., Fine Arts student wey dem born am for U.S., wey he come Sun City make he fi finish ein school. The series run for like 10 episodes.[11]
Film
[edit | edit source]Like play, dem carry Vicker put for inside him first film wey ein name be Divine Love as small boy. Wey ebe funny say, ebi same film wey Jackie Appiah and Majid Michel start demma acting career for inside, dem play woman and man wey dey carry film go top.[12]
Dem dey usually cast Vicker as the fine man wey dey do romance for films, most times with Jackie Appiah and Nadia Buari. People dey compare am to Majid Michel and that Naija guy, Ramsey Nouah.[6]
Nollywood breakthrough
[edit | edit source]Vicker dey inside plenty Nollywood films plus big Nollywood actors like Tonto Dikeh, Mercy Johnson, Stephanie Okereke, Chika Ike and Jim Iyke. Some of ein Nollywood films be like; My Soul Mate, Heart of Fire, Popular King, Gambling with Marriage, Harvest of Love, Stolen Will, The Joy of a Prince, Discovered, The Kingdom and Against the law.
International success
[edit | edit source]
Since 2008, Vicker don direct, star inside, plus produce five movies wey dey come from ein Sky + Orange Productions. 2012 be ein production house ein biggest year, wey e chop NAFCA Best Actor plus Director Awards for ein comedy movie, Joni Waka.[13]
Vicker, dem nominate am for awards plenty for Africa den Caribbean. E chop awards like Ghana Movie Awards, ACRAG awards den Nollywood Academy Films Critics' Awards. For 2009, e win Best African Caribbean Actor den Best Actor African American. For 2011 sef, e take Pan African creative actor go house.[14] 2013 inside, e collect Best International Actor award for Papyrus Magazine Screen Actors Awards (PAMSAA) wey dem do for Abuja, Nigeria.[15]
Awards den nominations
[edit | edit source]| Year | Award | Category | Recipient | Result |
|---|---|---|---|---|
| 2008 | 4th Africa Movie Academy Awards | Best Actor in a Leading Role | The Return of Beyonce/Princess Tyra | Dem nominate am |
| Best Upcoming Actor | Dem nominate am[2][3] | |||
| 2009 | Afro-Hollywood Award | Best Actor (African film category) | He win[11][16] | |
| 2010 | 2010 Ghana Movie Awards | Best Actor Leading Role (Local Film) | Dna Test | Dem nominate am |
| 2011 | 2011 Ghana Movie Awards | Best Actor Leading Role | Paparazzi | Dem nominate am |
| 2011 | Pan African Film Festival | Africa Channel's Creative Achievement Award | Himself | He win[17] |
| 2012 | Nafca | Best Comedy Movie | Joni Waka | He win |
| 2013 | 2013 Ghana Movie Awards | Best Actor (Local Film) | Joni Waka | He win[18] |
| Pyprus Magazine Screen Actors Awards | Best International Actor | He win | ||
| 2014 | 2014 Ghana Movie Awards | Favourite Actor | Dem nominate am | |
| 2015 | Nafca | Best Actor in a Leading role (Diaspora film) | Heart Breaker's Revenge | Dem nominate am |
| 2016 | 2016 Africa Magic Viewers Choice Awards | Best Actor Drama/Series | A long Night | Dem nominate am |
| 2016 Nigeria Entertainment Awards | Best Actor Africa/Non Nigerian | Dem nominate am | ||
| KumaWood Awards | Best Collaboration | Broni W'awu | He win |
Filmography
[edit | edit source]| Year | Film | Role | Notes |
|---|---|---|---|
| 2004 | Divine Love | with Majid Michel & Jackie Aygemang | |
| 2006 | Beyonce: The President's Daughter | Raj | with Nadia Buari & Jackie Aygemang |
| Darkness of Sorrow | CK (Charles) | with Nadia Buari | |
| Mummy's Daughter | with Nadia Buari & Jackie Aygemang & Okediji Alexandra | ||
| The Return of Beyonce | Raj | with Nadia Buari & Jackie Aygemang | |
| 2007 | American Boy | "Nelly" | with Nadia Buari |
| I Hate Women | Rocky | with Jackie Aygemang | |
| Innocent Soul | |||
| In the Eyes of My Husband | Leo | with Nadia Buari | |
| Princess Tyra | Kay | with Jackie Aygemang, Yvonne Nelson | |
| Royal Battle | Lawrence | with Majid Michel & Jackie Aygemang | |
| Slave to Lust | with Nadia Buari, Ini Edo, Mike Ezuruonye & Olu Jacobs | ||
| Wedlock of the Gods | |||
| 2008 | Broken Tears | Ben | with Genevieve Nnaji & Kate Henshaw-Nuttal |
| Corporate Maid | Desmond | ||
| Friday Night | |||
| Jealous Princess | Sam | with Chika Ike & Oge Okoye | |
| River of Tears | Ben | with Genevieve Nnaji & Kate Henshaw-Nuttal | |
| Total Love | Nick | with Jackie Aygemang | |
| 2009 | Twilight Sisters | Micky | with Oge Okoye |
| Royal War | Uzodimma | with Ini Edo, Rachael Okonkwo | |
| 2009 | Beyond Conspiracy[19] | Michael | |
| 2010 | Discovered[19] | ||
| 2010 | Loyal Enemies[19] | Michael | |
| 2010 | Kingdom in Flames[20] | ||
| 2010 | Mind Game | Richie | |
| 2011 | Paparazzi Eye In The Dark | Rich | |
| 2013 | One Night In Vegas | Tony | with Jimmy Jean-Louis, Michael Blackson, Sarodj Bertin |
| 2014 | The Heart Breaker's Revenge | Dalyboy | with Dalyboy Belgason, Brittany Mayti, Sarodj Bertin |
| 2016 | Skinned | Robert/ Bobby | with LisaRaye McCoy, Jasmine Burke |
| 2017 | Cop's Enemy | Christopher "Shadow" Ifechi | |
| Pending | Day After Death | with Wema Sepetu |
References
[edit | edit source]- ↑ "birthday". Theafricandream.net. 25 July 2020. Retrieved 25 July 2020.
- ↑ 2.0 2.1 "Africa Movie Academy Awards' nominees take a bow in Josies". Archived from the original on 8 February 2010. Retrieved 23 October 2009.
- ↑ 3.0 3.1 "AMAA Nominees and Winners 2008". Africa Movie Academy Award. Archived from the original on 5 April 2011. Retrieved 7 March 2011.
- ↑ "Nigeria: Growing Up Without a Father Made Me Tough- Van Vicker". Allafrica.com. Retrieved 28 November 2021.
- ↑ Olatunji, Samuel (21 January 2010). "My life, my story, my wife— Van Vicker". The Daily Sun. Lagos, Nigeria. Retrieved 7 March 2011.
- ↑ 6.0 6.1 6.2 "Van's Biography". Vanvicker.com. Archived from the original on 28 March 2009. Retrieved 7 March 2011.
- ↑ "Van Vicker (the well-known African actor) in Boston". Belmizikfm.com. Massachusetts, USA. 6 May 2009. Archived from the original on 27 February 2012. Retrieved 7 March 2011.
- ↑ "Van Vicker". .ghanacelebrities.com. Archived from the original on 12 February 2015. Retrieved 22 February 2015.
- ↑ "Van Vicker finally graduates from university after 24 years". Pulse Nigeria (in English). 2021-07-26. Retrieved 2021-07-27.
- ↑ Mends, Reagan (2024-10-16). "Van Vicker and wife celebrate 21st Wedding anniversary". Ghana Weekend (in American English). Retrieved 2024-10-16.
- ↑ 11.0 11.1 "Van Vicker - Exploits of a Ghanaian in Nollywood". AllAfrica.com. AllAfrica Global Media. 15 January 2010. Retrieved 7 March 2011.
- ↑ ""If I Was Here There Would Be No Majid"…. Van Vicker". ghanaweb.com. 30 November 2001. Retrieved 22 February 2015.
- ↑ "Van Vicker Wins NAFCA Best Comedy Award". Showbiz.peacefmonline.com. Archived from the original on 22 February 2015. Retrieved 22 February 2015.
- ↑ "Van Vicker stays Winning!". Omgghana.com. Retrieved 22 February 2015.
- ↑ "Van Vicker wins Best International Actor at PAMSAA 2013". Nigeriamovienetwork.com. Retrieved 22 February 2015.
- ↑ Akande, Victor (15 November 2010). "London agog for Afro Hollywood Award 2009". The Nation. Lagos, Nigeria. Retrieved 7 March 2011.
- ↑ "Van Vicker To Receive Creative Award At The 20th Annual Pan African Film Festival", News Ghana, 1 February 2012.
- ↑ "Nadia Buari & Van Vicker Bag Best Actress and Actor at 2012 Ghana Movie Awards". twimovies. Retrieved 30 August 2015.
- ↑ 19.0 19.1 19.2 "Van Vicker". Van Vicker (in American English). Archived from the original on 10 August 2016. Retrieved 23 April 2016.
- ↑ "Movies". Van Vicker (in American English). Archived from the original on 10 August 2016. Retrieved 23 April 2016.
External links
[edit | edit source]- Official website
- Joseph van Vicker at IMDb
- CS1 English-language sources (en)
- CS1 American English-language sources (en-us)
- Commons category link from Wikidata
- 1977 births
- Ghanaians
- Human
- Mfantsipim School alumni
- Dutch male film actors
- Liberian male film actors
- Ghanaian male film actors
- Ghanaian people of Liberian descent
- Ghanaian people of Dutch descent
- 21st-century Ghanaian male actors
- Ghanaian film actors
- Actors wey komot Accra
