Victor Biaka Boda
| Ein sex anaa gender | male |
|---|---|
| Ein country of citizenship | Ivory Coast, France |
| Name in native language | Victor Biaka-Boda |
| Name wey dem give am | Victor |
| Family name | Boda |
| Ein date of birth | 25 February 1913 |
| Place dem born am | Gagnoa |
| Date wey edie | 28 January 1950 |
| Place wey edie | Ivory Coast |
| Languages edey speak, rep anaa sign | French |
| Ein occupation | politician |
| Position ehold | Senator of the French Fourth Republic |
| Political party ein member | Democratic Party of Côte d'Ivoire – African Democratic Rally |
Victor Biaka Boda (February 25, 1913 – January 28, 1950) be one Ivorian politician. He start ein life as shaman, but later he take de name Victor plus enter politics as member of de Democratic Party of Côte d'Ivoire – African Democratic Rally. Insyd 1948, dem elect am go French Senate.
Victor Biaka Boda be most known for de strange way wey he take die. Ein death happen insyd de end of one year wey dem repress ein political party strong-strong for de colony. Insyd January 1950, as he dey tour Bouaflé, ein car spoil. While ein chauffeur dey fix am, he walk go insyd jungle, den he no return again. November dat same year, dem find ein bones wey char. Time magazine report insyd July 1951 say de main belief wey most French politicians hold be say “de Senator chop by ein own constituents.”[1]
Stade Victor Biaka Boda, one stadium wey dey insyd Gagnoa, plus École Biaka Boda, one elementary school wey dey insyd Bouaflé, dem name dem after am to honor ein memory.
References
[edit | edit source]- ↑ "Tabled? - TIME". www.time.com. Archived from the original on 2009-04-17. Retrieved 2025-09-30.
Notes
[edit | edit source]- Devalois Biaka, La "disparition" du patriote ivoirien Victor Biaka Boda: Plaidoyer pour libérer sa dépouille mortelle, Editions L'Harmattan, Paris, 1997
External links
[edit | edit source]- (In French) Notre Voie article Archived 2007-09-27 at the Wayback Machine
- (In French) French Senate file Archived 2009-07-02 at the Wayback Machine
- 1913 births
- 1950 deaths
- Ivorian people
- Human
- Ivorian politicians dem assassinate
- Cannibalised people
- French senators of de Fourth Republic
- Democratic Party of Côte d'Ivoire – African Democratic Rally politicians
- Shamans
- People dem murder insyd Ivory Coast
- Senators of French West Africa
- Politicians dem assassinate insyd de 1950s
