Waakye
| Country of origin | Ghana |
|---|---|
| Made from material | bean, rice, drinking water, table salt |
| Hashtag | Waakye |
| Cuisine | African cuisine |
| Used by | eating |
Waakye (/ˈwɑːtʃeɪ/ WAH-chay) be a Ghanaian dish of cooked rice den beans, dem commonly chop am for breakfast anaa lunch.[1] However, odas dey chop am for supper. De rice den beans, usually black eyed peas anaa cow beans, be cooked togeda, along plus red dried sorghum leaf sheaths anaa stalks den kaun (powdered limestone).[2] De sorghum leaves den limestone dey give de dish ein characteristic flavor den a red appearance wey dem dey take out de sorghum before consumption. De word waakye be from de Dagbani language, den dey refer to a particular type of beans. Insyd Hausa, dem dey bell de bean den de dish wake, a contracted form of de full name shinkafa da wake wich dey mean rice den beans.[3]
Dem commonly dey sell waakye by roadside vendors. E be then commonly wrapped insyd banana leaf den accompanied by one anaa more of Wele stew, boiled chicken eggs, garri, shito, vegetable salad of cabbage, onions den tomatoes, spaghetti (wich dem dey call talia insyd Ghana) anaa fried plantain.[2][4]
History
[edit | edit source]Dem dey think e originate insyd northern Ghana among de Mole-Dagbon people. De dish sanso be common among Hausa settlers insyd de Zongo communities of southern Ghana. E fi be de precursor of de rice den beans dishes dem commonly find insyd de Caribbean den South America, dem bring der thru de slave trade.[2]
Ingredients
[edit | edit source]- 1 cup black-eyed peas or cow beans
- 5 dried sorghum leaves
- 3.5 cups water
- 1 cup white rice jasmine or basmati
- ½ teaspoon baking soda
- sea salt to taste[3]
Preparation
[edit | edit source]Waakye usually be prepared by first boiling de beans togeda plus dried millet stalk leaves for de beans make e get softer den reddish before dem go add rice to am for fire top.[5]
References
[edit | edit source]- 1 2 3 Muyambo, Freda (16 August 2018). "All You Need to Know About Waakye". The Spruce Eats. dotdash. Archived from the original on 2 February 2023. Retrieved 22 May 2020.
- 1 2 "Ghana: Waakye". 196 flavors (in American English). 2013-01-08. Retrieved 2020-06-01.
- ↑ Appiah-Adjei, Salomey (2019-05-31). "Waakye: The dish with loyal patrons". www.graphic.com.gh. Retrieved 2019-06-02.
- ↑ "Waakye - An Everyday Ghanaian meal". Breakfast Daily. January 23, 2020.