Jump to content

Women in Benin

From Wikipedia
women in Benin
aspect in a geographic region
Subclass ofwoman Edit
Facet givewomen's history, Q16543650 Edit
CountryBenin Edit
Ein locationBenin Edit

Na Women insyd Benin gain more rights since de restoration of democracy den de ratification of de Constitution of Benin, den de passage of de Personal den Family Code insyd 2004. Na dese both override chaw traditional customs wey systematically treat women unequally. Still, inequality den discrimination dey persist. "Girls from de age of five anaa so be actively involved insyd housekeeping, sibling care, den agriculture."[1] Society fi think about of a woman ein role be a housemaid, caretaker, anaa babysitter. A woman ein role be make she be a housemaker den nothing at all, buh women get much potential make dem be more dan a housemaker. Plus laws wey dey take charge of wat a woman fi be as a career of how dem be useful more insyd de house dan insyd a men dema job position. Moreover, dese rules dey apply to women by dema gender wey no change for a while. Wey na der be inequality based on e be de opposite gender wich na dese rules for immediately change if de society dey wan get better make dem get equality give de female race.

Human Rights Issues

[edit | edit source]

Na dem describe female genital mutilation as “de worst substantial human rights violation insyd Benin.”[2] Dem subject about 13 percent of women den girls to am (over 70 percent insyd sam regions den tribes), buh de law against am be rarely enforced. Prostitution, especially child prostitution, sanso be common, plus de clients often be sex tourists. Sexual harassment sanso be common, plus chaw female students be abused by dema teachers." Dis be de sacrosanct rule of de strong sex over de weak sex.[3]" Society dey wan make e keep de gender roles traditional as men be dominant insyd dema relationship. Since de society wan make dem keep de social hierarchy of men be at de top of de hierarchy while na de women be stuck at de bottom wich dem wan am make e keep am dat way as long de hierarchy dey stay de same widout changes. Dese discriminations against women dey lower dema confidence to be nothing else dan a weak gender of de hierarchy while de male dey stay at a superior gender. Women den girlies wey komot Benin dey struggle make find an opportunity to be an individual wey dem no be a non existing human being. Den, one of de disadvantages of being a woman insyd Benin be lack of individualism wich be demaselves be against dema cultural traditions based on de gender roles dem set up as how women for appropriately behave around insyd dema society.

References

[edit | edit source]
  1. Benin Women in Culture, Business & Travel : A Profile of Beninese Women in the Fabric of Society. World Trade Press. 2010-01-01. p. 1. ISBN 9781607802860.
  2. "Female mutilation Benin's main human rights problem". Afrol News. Retrieved January 11, 2013.
  3. Criminal Abuse of Women and Children: An International Perspective. Taylor & Francis Group. 2009-07-20. pp. 138–146. ISBN 9781420088038.
[edit | edit source]