Womey massacre
| Country | Guinea |
|---|---|
| Ein location | Womey |
| Point for tym insyd | September 2014 |
De Womey massacre, na ebe some deadly attack wey dem murder eight members of a team of healthcare workers, journalist, den government officials who be affiliated with de conflict resolution non-profit Search for Common Ground den WHO for mid-September 2014. Dem travel go some village dem dey call Womey for Guinea's southwest region insyde, na dem dem dey go educate de local people for dere de time de West African Ebola virus epidemic pai.[1] Na de team dey go warn de village people about de dangers of de Ebola virus disease.[1][2][3] By 24 September 2014, report komot say de Ebola disease kill over 600 people for Guinea during de months wey pass.[4]
Context
[edit | edit source]De attack on de Ebola Health Team insyd Womey, Guinea dem dey relate am to de mistrust den miscommunication wey dey between villagers den de Guinean government. After de attack, a local police officer wey dem dey call am Richard Haba come explain say de villagers' dey belief say de Ebola "be nothing more than an invention of white people wey dem wan take kill black people".[5] De underlying problem bi say dem dey believed buh san dey fear.[6] A coordinator with Search for Common Ground, Aly Badara, talk say, "Insyd dat part of Guinea, dem no gey faith between dose people den demma government."[7]
Summary
[edit | edit source]On 18 September, dem report dat de bodies of de team of Guinean health den government officials, wey dem accompany am by journalists, who wey dem dey distribute Ebola information den doing disinfection work, wey dem dey find am insyd latrine for de town of Womey, 50 kilometres (31 mi) from Nzérékoré.[8][9] De workers dem murder dem by residents of de village after dey initially go missing after a riot against de presence of de health education team. Government officials talk say "de bodies wey dey show signs say dem come attack plus machetes den clubs" den "three of demma throats as dem slit am."[10]
Incident
[edit | edit source]When de group first arrive for de village, people throw stones for dem, causing de group to split up, with nine people trying to hide near de town of Womey, den others taking refuge near Nzérékoré.[1] Of those nine people, only one successfully hide den survive.[1] De other eight members for de group wey dem kill am.[1] De survivor, a journalist, talk say dat dem hear de villagers searching around for dem.[11] De team dey consist of health workers, government officials, one priest, den journalists.[11][12]
Na dem find fe bodies insyd a latrine plus evidence of dem struck plus clubs den machetes, wey dem find three plus dema throats slit.[11] Na dem find de bodies insyd de septic tank of de local school.[13] As dem find de evidence, na dem arrest six insyd connection plus de attack(s).[11] By 22 September 2014 na dem arrest twenty people,[14] den by 24 September 2014 na Guinea police arrest 27 suspects in connection plus de attack.[4] By 21 April 2015, na de courts convict eleven of those wey dem issue life sentences.[15]
Victims
[edit | edit source]De team dey include at least two doctors, wey dem dey include de Health Director for de prefecture den de Deputy Director for de hospital insyd de area.[16][17][18] San be pastor who dey work for local Christian church den one of de founders of Hope Clinic, wey dem dey provides medical care den surgeries.[19] One of de journalists, Facely Camara, dey work for Zaly Liberté FM[20] while two others, Sidiki Sidibé den Molou Chérif, wey dey work for Radio Rurale de N'Zérékoré.[21][22][17][18] Dem dey local radio stations wey dey base insyd Nzérékoré (N'Zérékoré).[23] Nzérékoré bi de second largest city insyd Guinea plus a population greater dan 300 thousand insyd 2008, den bi de capital of Nzérékoré Prefecture.[24]
Impact
[edit | edit source]After de attack, de Ebola crisis wey dem see am as both a worldwide health crisis as well as a security risk.[7]
Reactions
[edit | edit source]Irina Bokova, de director-general of UNESCO come condemn de killings for de health care team. Bokova ein statement dey emphasize de important role dat de media dey play insyd fighting dis outbreak, saying "plus de virus dey spread as ebi de role for de media insyd providing populations plus up to date den relevant information bi more important dan ever".[25]
Several media organizations -- de Union of Free Radio den Television Stations of Guinea, Guinean Association of Private Newspaper Publishers, den Guinean On-Line Media Association -- san jointly condemned de massacre.[9]
Related incidents
[edit | edit source]Later insyd September 2014, a Red Cross Team insyd Guinea wey dem attack while dem dey try say dem dey collect corpses.[26] Another medical charity wey dem already pull out of Guinea after multiple stoning attacks on demma teams.[1] Insyd August 2014, wey de riots insyd Nzérékoré when a team wey try to disinfect a market.[11] Nzérékoré be about 50 kilometres (31 mi) from Womey.[11]
References
[edit | edit source]- 1 2 3 4 5 6 "8 members of Ebola aid team massacred in Guinea". Q13 FOX News. 19 September 2014. Retrieved 24 November 2014.
- ↑ "Eight bodies found after attack on Guinea Ebola education team". Reuters. 18 September 2014. Retrieved 24 November 2014.
- ↑ "Health workers killed in Guinea for distributing information about Ebola". Advisory Board. 19 September 2014.
- 1 2 "Guinea arrests 27 over Ebola health team murders". ReliefWeb. Retrieved 24 November 2014.
- ↑ "Eight reported dead in attack on Ebola workers in Guinea". Los Angeles Times. 18 September 2014.
- ↑ "Eight dead in attack on Ebola team in Guinea. 'Killed in cold blood.'". washingtonpost.com. 18 September 2014.
- 1 2 "Ebola and the Culture Makers". New Yorker. 11 November 2014.
- ↑ "Arrests Made in Killings of Guinea Ebola Education Team". Wall Street Journal. 19 September 2014. Retrieved 30 September 2014.
- 1 2 "Journalists, health team killed while conducting Ebola awareness-raising campaign". IFEX. 19 September 2014.
- ↑ Phillip, Abby (18 September 2014). "Eight dead in attack on Ebola team in Guinea. 'Killed in cold blood.'". The Washington Post. Retrieved 19 September 2014.
- 1 2 3 4 5 6 "Ebola outbreak: Guinea health team killed". BBC News. 19 September 2014. Retrieved 24 November 2014.
- ↑ "Guinea Villagers Massacre Eight Ebola Missionaries and Dump Bodies in". Archived from the original on 10 December 2014. Retrieved 24 November 2014.
- ↑ "Officials say Eight members of a team trying to raise awareness about Ebola have been killed by villagers using machetes and clubs in Guinea". Jamaica Gleaner. 19 September 2014. Retrieved 24 November 2014.
- ↑ "Guinea arrests 20 over killings of Ebola team". World Bulletin. Archived from the original on 6 November 2014. Retrieved 24 November 2014.
- ↑ "MFWA Remembers Journalists, Others Killed in Guinea". Media Foundation for West Africa. 16 September 2016.
- ↑ "Ebola in Guinea: Some of the victims of the Wome massacre". Retrieved 24 November 2014.
- 1 2 Alpha oumar. "La liste partielle des victimes de la tuerie de Womey (N'zérékoré)". aminata.com. Retrieved 24 November 2014.
- 1 2 "Drame de Womey : le gouvernement donne la liste des victimes (communiqué)". Guinéenews. Archived from the original on 20 December 2016. Retrieved 9 December 2016.
- ↑ "Ebola Aid Team Killed in Attack in Guinea". 19 September 2014. Retrieved 24 November 2014.
- ↑ "Facely Camara - Journalists Killed". Committee to Protect Journalists. 16 September 2014.
- ↑ "Sidiki Sidibé - Journalists Killed". Committee to Protect Journalists. 16 September 2014.
- ↑ "Molou Chérif - Journalists Killed". Committee to Protect Journalists. 16 September 2014.
- ↑ "Guinea: Minister Shuts-Down Zaly Liberté Fm for Reporting On Conflict". allAfrica.com. Retrieved 24 November 2014.
- ↑ "Annual Report 2016 Guinea" (PDF). UNICEF.
{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link) - ↑ "Director-General condemns killing of three media workers on Ebola aid mission in Guinea". UNESCO. 27 September 2014.
- ↑ "Ebola outbreak: Red Cross workers attacked while burying dead bodies in Guinea". The Independent. 24 September 2014. Retrieved 24 November 2014.