Arinze Stanley Egbengwu
Appearance
Arinze Stanley Egbengwu (dem born am 1993) be Nigerian artist, activist, photographer, engineer, den entrepreneur. He be best known for creating hyper realistic pencil drawings.
He primarily dey work plus charcoal den graphite for paper top, Egbengwu dey use ein works as medium for social den political activism. Ein work dey address matters wey dey include racism, modern slavery, den feminism both for ein community den worldwide.
Ein Early life
[edit | edit source]Dem born am for 20 November 1993. He be self-taught artist wey he dey live insyd Lagos, Nigeria.
Insyd 2014, Arinze graduate from Imo State University plus Bachelor's of Engineering in agricultural engineering.
Sana spy
[edit | edit source]- Kareem Olamilekan
References
[edit | edit source]Sources
[edit | edit source]- Hyperrealistic portraits, thisiscolossal.com. Accessed 26 March 2024.