Chumburung

From Wikipedia
Chumburung

Chumburung be kingdom den traditional area for de western part for Kpandae District for de Northern Region for Ghana insyd. E be de homeland give de Chumburu, but Bassari, Gonjas, Kokombas den Nawuri(s) san be indigenous for de area insyd. Land, however, fit be acquire plus de village chief ein permission den de king, wey dem all be natives den officials for de Chumburung kingdom. Chumburung san be de name for de Chumburu language.

De Chumburung kingdom dey encompass chao villages for both sides for de Dakar River, from Kojobonipe for de north go Lonto for de South-West den Wiae for de East, both dey de shores for de Lake Volta top. Oda towns den villages for de kingdom insyd, roughly from North come South, be Ekumdepe (Kumdi for short), Ba(n)kamba, Chakori, Nanjiro, Tori, Jamboae den Kachanka.[1]

Chumburung be remote from de modern world for chao senses. De few roads wey dey exist for de area fit be plied by heavy vehicles, lyk lorries, Benz buses for good condition, strong pick-ups den 4WD vehicles. Since few inhabitants fit afford such means of transport sake of private use, de most popular vehicle be de motorcycle. Public transport dey consist for one Benz daily between Kpandae den Salaga (wey dey leave Kpandae for dawn, den arrive for Salaga insyd around 10 a.m., den return for de afternoon insyd) den one Benz bus daily between Banda den Salaga, wey dey serve almost all de villages for Chumburung (wey dey leave Banda for dawn den san so return for de afternoon insyd).

Up to now (April, 2014), Chumburung no be connected for any electricity network wey few inhabitants get dema own generators, but Volta River Authority dey in de process say dem go connect sum of de towns to ein grid. De telephone company wey be active for de area insyd per be MTN, but inhabitants for Wiae go fit get coverage from de Airtel Africa pole for Banda insyd.

Ashanti teachers wey dem set de first schools for Chumburung for de 1980s insyd; later nu odas follow dem wey dem dem start dey teach for de local languages insyd wey dey include Chumburung.

References[edit | edit source]

  1. "Open Book". www.northernghanapeoples.co.uk. Retrieved 2024-02-16.