Ecole Supérieure Roi Fahd de Traduction
Appearance
King Fahd School of Translation
| Year dem found am | 1986 |
|---|---|
| Country | Morocco |
| Edey de administrative territorial entity insyd | Tangier |
De Ecole Supérieure Roi Fahd de Traduction (ESRFT, "King Fahd School of Translation", Arabic: مدرسة الملک فهد العلیا للترجمة) be translation den interpreting school wey dey locate insyd Tangier, Morocco.
History den operations
[edit | edit source]Na dem establish de school insyd Tangier for 1986 insyd for attempt make dem regularize de training of translators for dis multilingual region insyd. Before then, specialized centres for training translators no dey exist for de Arab world insyd.[1]
References
[edit | edit source]- ↑ Basil Hatim and Malcolm Williams. 1998. Course Profile: Diploma in Translation (Diplôme de Traducteur). Archived 2015-02-03 at the Wayback Machine King Fahd School of Translation, Tangier, Morocco. The Translator: Volume 4, Number 1: 125-133