Jump to content

Federal College of Agriculture, Akure

From Wikipedia
Federal College of Agriculture, Akure
school, college
Year dem found am10 January 1957 Edit
Languages dem dey speak, rep anaa signEnglish Edit
CountryNigeria, Ondo State Edit
Edey de administrative territorial entity insydAkure Edit
Coordinate location7°22′13″N 5°13′8″E Edit
Language of work or nameEnglish Edit
Street addressFederal College of Agriculture, Akure, Ondo State., 76CF+4JV, school of agric road, Akure, Ondo Edit
Phone number+2348039170136 Edit
Email addressmailto:contact@fecaakure.edu.ng Edit
Dema official websitehttps://fecaakure.edu.ng/ Edit
Map

Federal College of Agriculture, Akure (alias School of Agriculture) be Federal government owned tertiary institution wey dey Akure, de capital city of Ondo State for South Western Nigeria.[1] Dem establish de institution for January 1957 by de then government of de western Nigeriaso so say ego develop de agricultural sector by say ego train certified Agricultural assistant wey dey include middle level manpower wey go help address de agricultural gap wey dey de state den de country insyd by extension. After 2-year training programme, dem equip students say dem go fi organize labour plantation as well as say dem go assist researchers make dem manage areas den collect data as field assistant for de extension system insyd, dem be jobs, graduands no dey hia say dem go venture go self employment den earn sam decent living. For dis tym, National Board of Technical Education (NBTE) accredit de school say dem go fi award National Diplomas (ND) den Higher National Diplomas for Agricultural related courses insyd.[2][3][4]

Demma Partnership plus Switzerland[edit | edit source]

De College be part of few Nigerian institutions wey dey partner plus de Swiss government for capacity building project insyd wey be known as Capacity Building for Agricultural Education wey dey Nigeria (CBAEN).[4]

Possible Upgrade go University of Agriculture[edit | edit source]

For 2021 insyd, dem propose sam bill wey go fi make dem upgrade de college go sam full-fledged degree awarding Federal University of Agriculture wey dem read am before de floor of de National Assembly of Nigeria.[5]

References[edit | edit source]

  1. "Federal College of Agriculture Akure in Nigeria". www.alluniversity.info. Retrieved 2022-04-10.
  2. "School of Agriculture". Federal College of Agriculture. Retrieved 2022-04-10.
  3. "FG gives N1 million to lifeline Fadama projects in Ondo State". The Guardian Nigeria News - Nigeria and World News. 2017-08-01. Retrieved 2022-04-10.
  4. 4.0 4.1 "Agric college's provost urges investors to maximise profit through new value chain". The Guardian Nigeria News - Nigeria and World News. 2017-04-05. Retrieved 2022-04-10.
  5. "Group backs bill to establish agric university in Ondo". The Nation Newspaper. 2021-12-11. Retrieved 2022-04-10.