Gangneung Danoje

From Wikipedia
Gangneung Danoje
festival
McCune-Reischauer romanizationKangnŭng tanoje Edit
Revised romanizationGangneung danoje Edit
CountrySouth Korea Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydGangneung Edit
Intangible cultural heritage statusNational Intangible Cultural Heritage in South Korea, Representative List of the Intangible Cultural Heritage of Humanity, Masterpieces of the Oral and Intangible Heritage of Humanity Edit
Described at URLhttps://ich.unesco.org/en/RL/00114, https://ich.unesco.org/fr/RL/00114, https://ich.unesco.org/es/RL/00114, https://english.cha.go.kr/chaen/search/selectGeneralSearchDetail.do?mn=EN_02_02&sCcebKdcd=17&ccebAsno=00130000&sCcebCtcd=32&pageIndex=1&ccebKdcd=17&ccebCtcd=, https://www.heritage.go.kr/heri/cul/culSelectDetail.do?ccbaCpno=1273200130000 Edit

Gangneung Danoje (Gangneung Dano Festival) be sam local festival for Korea insyd wey dem dey select as de 13th Important Intangible Cultural Properties of Korea wey be next plus Jinju geommu. Edey culminate for de fifth day of de fifth month of de year according plsu de lunisolar calendar, for Gangneung insyd, Gangwon Province. Howeva, de festival,wey dey include preparations such as making special alcohol actually dey take 45 days.[1]

Ein History[edit | edit source]

Ein origin no be accurate but according to Nam-hyowon ein record, shaman dey pray give God for 3 days every March, April den May. Also Heo-gyun write for ein book insyd say he see de Gangneung Danoje for 1603 insyd.

Heo Gyun personally see Gangneung Danoje wey he write say na de subject of de memorial service be General Kim Yu-shin. Afta say he unify de three kingdoms, Kim Yu-sin die wey he cam turn mountain god for Daegwallyeong insyd, wey he record say dem honor dis god wey dem dey visit Daegwallyeong every May so say dem go greet den entertain de gods. Therefore, if na God be happy, he go get good harvest dat year, wey if na he be angry, he go give natural disaster, wey secof dis, Myeongju menners gather say dem go sing, dance, den serve God.[2]

Gangneung Dano Festival be sam public-centered event den sam public-private festival plus active cooperation from de government.[2]

Dem designate Gangneung Danoje as Important Intangible Cultural Heritage No. 13 wey ebe de state wey dey protect am.[2]

For 2021 insyd, de 13th Gangneung Dano Festival go open for June 10 insyd den run for eight days till de 17th. According to de Gangneung Danoje Committee, edey consist of programs wey dey present de direction of Danoje for de post-corona era den Danoje spirit wey last for 1,000 years.[3] Dem go hold meeting for de wake of de prolonged Covid-19 outbreak, plus only officials wey go attend.[3]

Ein Procedures[edit | edit source]

For de Danoje insyd, menners wey dey de town insyd all dey pray give de guardian spirit of sam mountain for morning den night insyd for 5 days. Dem sana get shaman ceremony for prosperity of de farming den peace for de town. For de mask playing insyd, de character of noble, young lady, Jangjamari, sisidakdak dey dance den sing. Dem sana get sam small events den games wey dey include swing, Korean wrestling, ssireum, de traditional instrument contest, shampooing for sam special method insyd, eating ddeok. For de next day of Dano, dem dey burn de sacred wood den de festival ends.

Ein Transmission[edit | edit source]

Dem divide de transmission go three way insyd. One be de group give ceremony, one be for shaman ceremony wey de oda be for mask-playing. Currently dem designate Jo kyu-don give de ceremony wey ebe Bin sun-hae wey dey de de shaman ceremony wey Kim jong-gun too dey maintain de mask playing.

References[edit | edit source]

  1. "UNESCO - Gangneung Danoje festival".
  2. 2.0 2.1 2.2 "UNESCO". UNESCO. Retrieved 2021-06-12.
  3. 3.0 3.1 윤, 왕근 (2021-06-10). "천년 축제' 강릉 단오제 오늘 막 오른다". 뉴스1 (in Korean). Retrieved 2021-06-12.