Jenny Rakotomamonjy
| Ein sex anaa gender | female |
|---|---|
| Ein country of citizenship | France |
| Name wey dem give am | Jenny |
| Family name | Rakotomamonjy |
| Ein date of birth | 27 February 1979 |
| Place dem born am | Antananarivo |
| Languages edey speak, rep anaa sign | French |
| Ein occupation | comics writer, illustrator, mangaka, film director |
| Dema official website | http://jennychu.free.fr/ |
| Copyright status as creator | works protected by copyrights |
Jenny Rakotomamonjy (born 1979), dem know am by de pen name Jenny, be a Malagasy-born French cartoonist den animator. She be a co-founder of de Chibimag comics studio.[1]
Biography
[edit | edit source]Na dem born Jenny Rakotomamonjy insyd Antananarivo, Madagascar, insyd 1979. For age 3, she lef de island plus ein parents wey dem move go de Paris suburbs.[1] She study art for de University of Paris 1 Pantheon-Sorbonne ein Saint-Charles Center, wey she plete a two-year program on animation for Gobelins, l'École de l'image.[2]
Insyd 2003 she sanso cam turn a founding member of de Chibimag comics studio, thru wich na she collaborate for chaw comic fanzines.[1]
Jenny dey live insyd Eure-et-Loir, France,[3] wer she dey frequently collaborate plus ein husby, de fellow comics creator Alexis Coridun.[1]
Works dem select
[edit | edit source]- Pink Diary (8 books, complete series)
- Mathilde (5 books, complete series)
- Sara et les contes perdus (6 books, complete series)
- La Rose écarlate - Missions (6 books, ongoing series)
- Comme un garçon (4 books, complete series)
References
[edit | edit source]External links
[edit | edit source]- CS1 English-language sources (en)
- CS1 French-language sources (fr)
- Commons category link from Wikidata
- 1979 births
- Human
- Malagasy people
- French women cartoonists
- French animators
- French women animators
- Malagasy women writers
- Malagasy artists
- People wey komot Antananarivo
- Malagasy emigrants to France
- People wey komot Eure-et-Loir