Karatsu Kunchi

From Wikipedia
Karatsu Kunchi
matsuri, kunchi
Part ofYama, Hoko, Yatai, float festivals in Japan Edit
CountryJapan Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydKaratsu Edit
Coordinate location33°26′43″N 129°58′3″E Edit
Day in year for periodic occurrenceNovember 2, November 3, November 4 Edit
Heritage designationImportant Intangible Folk Cultural Properties of Japan Edit
Intangible cultural heritage statusRepresentative List of the Intangible Cultural Heritage of Humanity Edit
Official websitehttps://www.japan.travel/en/spot/326/ Edit
UsesParade floats Edit
Map
Floats make demma way through de streets of Karatsu for de opening night of de festival top.

Karatsu Kunchi (唐津くんち; de suffix "kunchi" simply wey dey mean festival) be sam Japanese festival wey dey take place annually for de city of Karatsu, Saga Prefecture, for Japan demma island of Kyūshū top.

About[edit | edit source]

De festival, wey dey begin for evening of November 2 den end for 4th, dey feature daily parades of fourteen hikiyama, massive floats for de form of samurai helmets, sea bream, dragons, den oda fantastical creatures insyd, wey dem construct all from wood, lacquer, den oda materials. Ebe de major event of de Karatsu calendar, wey regularly dey draw crowds of anywer wey dey between 150,000 den 500,000 people from de surrounding area ova de course of de three-day holiday.

Each float — wey dey stand between five den six meters, wey edey weigh anywer from two go five tons — dem dey draw through de streets of de city by teams of bearers wey dem select from families wey dey live for fourteen traditional neighborhoods of Karatsu insyd, go de chant of "En-ya! En-ya! En-ya!"(anaa "Yoi-sa! Yoi-sa! Yoi-sa!") den de music of taiko drummers den flutists wey dem perch for de floats' base top. De event, wey local Shinto shrine dey coordinate (near wey dem dey store floats for de rest of de year tym insyd), dem hold am for several centuries now; dem construct de current incarnations of de floats between 1819 den 1876. For 1980 insyd, na dem designate de festival as "Important Intangible Folk Cultural Property".

List of hikiyama[edit | edit source]

  1. De Red lion (赤獅子) built by de Katana-machi district (1819)
  2. De Green lion (中町の青獅子) built by de Naka-machi district (1824)
  3. De Turtle and Urashima Taro (カメと浦島太郎) by the Zaimoku-machi district (1841)
    • It was not Taro originally but a gem on the turtle when it was first built.
  4. Samurai Minamoto Yoshitsune's Kabuto (源義経の兜) by Gofuku-machi (1844)
  5. De Sea bream(鯛) by Uoya-machi (1845)
  6. De Phoenix-shaped ship (鳳凰丸) by Oishi-machi (1846)
  7. De Flying dragon (飛龍) by Shin-machi (1846)
  8. De Golden lion (金獅子) by Hom-machi (1847)
  9. 'Takeda Shingen's Kabuto '(武田信玄の兜) by Kiwata-machi (1864)
  10. 'Uesugi Kenshin's Kabuto '(上杉謙信の兜) by Hirano-machi (1869)
  11. De Drunken ogre on Minamoto Yorimitsu's Kabuto (酒呑童子と源頼光の兜) (1869)
  12. De Lion on an orb (珠取獅子) by Kyo-machi (1875)
  13. De Tiger-headed orca(鯱) by Kako-machi (1876)
  14. De Boat of seven treasures (七宝丸) by Egawa-machi (1876)
  15. Disappeared: De black lion (黒獅子) by Konya-machi

Food den culture[edit | edit source]

Many families go spend hours dey prepare food give people wey go visit throughout de festival. Dis be sam regular practice.

Event Dates[edit | edit source]

De event dey take place for 2nd, 3rd den 4th November. De 3rd be national holiday for Japan insyd wey dem dey bell am Culture Day.

References[edit | edit source]