Jump to content

Koitalel Arap Samoei University

From Wikipedia
Koitalel Arap Samoei University
Dem name afterKoitalel arap Samoei Edit
CountryKenya Edit

Koitaleel Samoei University College be planned varsity wey dey Nandi County, Kenya,[1] wey dem gbele for 2015 insyd.[2]

De County Government of Nandi agree plus de Varsity of Nairobi make dem build new varsity so say dem go name am after sam legendary leader, Koitalel Samoei, wey dem kill for 1905 by de colonialists. As of 2014, na de varsity dey de process of say ego admit students go Koitalel Arap Samoei Varsity College so say courses go start for January 2015 insyd.[3] De Varsity of Nairobi budget for Sh2 billion from de County Government for de construction according to de County Government of Nandi website. Academic programmes wey dem dey offer for de varsity be Law, Education den Business Management.[1]

De university go utilize de existing structures of de Samoei High School. De Commission for University Education wey dey Kenya talk say dem be satisfied say land wey be available for de school be ova 100 acres wey therefore ebe sufficient for expansion. As of 2018 wey construction happen.

References[edit | edit source]

  1. 1.0 1.1 Juma, Rehema (27 November 2014). "Nandi County To Spend 2B To Build Koitalel University". Citizen News. Archived from the original on 23 December 2014. Retrieved 23 December 2014.
  2. "Nandi County To Spend 2B To Build Koitalel University". Citizentv.co.ke. Retrieved 2020-05-29.
  3. "Librarian | Koitaleel Samoei University College". ksu.ac.ke. Retrieved 2020-05-29.

External links[edit | edit source]