Kudus Mohammed

From Wikipedia
Mohammed kudus

Mohammed Kudus (born 2 August 2000), wey dem born am for Nima, Ghana. He bi Ghanaian professional footballer he dey play as attacking midfielder or right winger for west ham united way the team dey the Premier League. He dey wear de numba 14 jersey for west ham. And he sa so play give the Ghana U17 national team wey he play 4 game and score 1 goal, he also play give Ghana U20 national team wey he made 3 appearance wey he no score for any of his appearances.He now dey play give the senior national team for Ghana, he has made 25 appearance for de national team wey he has scored 7 goals so far. He play give nordsjaelland and Ajax. .