Marvin Gaye

From Wikipedia

Marvin Pentz Gay Jr., na he dey spell ein surname Gaye ( dem born am April 2, 1939 , wey he die April 1, 1984). Na he be American R&B den soul singer den san be songwriter. Ebe ein wey help Motown make ein sounds dey be, way back for the 1960s, wey make dem give am nicknames "Prince of Motown" den "Prince of Soul".