Michael Schumacher
Appearance
Michael Schumacher
Ein sex anaa gender | male ![]() |
---|---|
Country wey e be citizen | Germany ![]() |
Country for sport | Luxembourg, Germany ![]() |
Name in native language | Michael Schumacher ![]() |
Name wey dem give am | Michael ![]() |
Family name | Schumacher ![]() |
Pseudonym | Marcel Niederhausen ![]() |
Nickname | Schumi ![]() |
Ein date of birth | 3 January 1969 ![]() |
Place dem born am | Hürth ![]() |
Sibling | Ralf Schumacher ![]() |
Spouse | Corinna Schumacher ![]() |
Kiddie | Mick Schumacher, Gina-Maria Schumacher ![]() |
Native language | German ![]() |
Languages dem dey speak, rep anaa sign | English, Italian, German ![]() |
Ein occupation | Formula One driver, motorcycle racer ![]() |
Employer | UNICEF ![]() |
Position ehold | UNICEF Goodwill Ambassador ![]() |
Sports team ein memba | Jordan Grand Prix, Benetton Formula, Scuderia Ferrari, Mercedes F1 Team ![]() |
Medical condition | basket case ![]() |
Sport | auto racing ![]() |
Sports discipline competed in | 24 Hours of Le Mans, Formula Nippon, Formula One ![]() |
Dema official website | https://michael-schumacher.de ![]() |
Supported sports team | 1. FC Köln, Juventus FC ![]() |
Michael Schumacher (dem born am born 3rd January 1969) na one former German car racer wey bin dey do professional car racing. E follow do Formula One from 1991 reach 2006, and later from 2010 reach 2012. During that time, e don join teams like Jordan, Benetton, Ferrari, and Mercedes. As e dey do im Formula One career, e don win 91 Grand Prix races, and e don kolobi di World Driver's Championship title seven times for di years dem be 1994, 1995, 2000, 2001, 2002, 2003, and 2004.[1]
References
[edit | edit source]Dis be template wey go make wanna references make structured.