Montea
Appearance
montea
| Subclass of | African folk music, music of Seychelles, dance |
|---|---|
| Part of | BEL20 |
| Industry | real estate industry |
| Country | Belgium |
| Legal form | Public limited company (Belgium) |
| Demma headquarters location | Aalst |
| Country of origin | Seychelles |
| Intangible cultural heritage status | Representative List of the Intangible Cultural Heritage of Humanity |
| Dema official website | https://montea.com/ |
| Described at URL | https://ich.unesco.org/en/RL/01690, https://ich.unesco.org/fr/RL/01690, https://ich.unesco.org/es/RL/01690 |
Moutya anaa Moutia, be traditional African dance wey be similar to de Sega, buh plus often more pronounced suggestive movements. Female den male dancers dey move for rhythm insyd go de beat of de often single drum dem make of dried goatskin wey dem heat lightly up by bonfire to de start of de Dance (den regular during de evening). Dancing dey start off slowly in tym to de beat of de drums, buh e dey speed up den cam turn more erotic as de beating cam turn faster den faster.
De beat den dance always dey accompany singing wey usually e dey recount de hardships den joys of everyday life. Until de late 1970s, na dem consider de Moutya more of risqué dance wey dem shun am generally.[1]
References
[edit | edit source]- ↑ AFP, GEO avec (2021-12-15). "Qu'est-ce que la moutya, danse des Seychelles classée au patrimoine immatériel de l'Unesco ?". Geo.fr (in French). Retrieved 2024-01-11.