Nana Darkoa Sekyiamah

From Wikipedia

Nana Darkoa Sekyiamah be Ghanaian feminist writer den blogger. Ebi ein co-found award-winning blog Adventures from de Bedrooms of African Women wey she write for De Guardian den Open Democracy. Sekyiamah be de Director for Communications manager give Association for Women's Rights for Development den member of tde Black Feminism Forum Working Group wey dem organise de historic first Black Feminist Forum for Bahia wey dey Brazil.