Nate Lewis
| Ein sex anaa gender | male |
|---|---|
| Ein country of citizenship | United States |
| Name wey dem give am | Nate |
| Family name | Lewis |
| Ein date of birth | 19 October 1966 |
| Place dem born am | Moultrie |
| Ein occupation | American football player |
| Position dem play for team top / speciality | wide receiver |
| Educate for | Colquitt County High School |
| Member give sports team | Chicago Bears, Los Angeles Chargers |
| Sport | American football |
Nathaniel Lewis (born October 19, 1966) be an American former professional football wide receiver insyd de National Football League (NFL). Na dem select am by de Chargers insyd de seventh round of de 1990 NFL draft.[1] He play six seasons give de San Diego Chargers from 1990 to 1993 den Chicago Bears from 1994 to 1995.
Early life den education
[edit | edit source]Dem born den raise am insyd Moultrie, GA, Lewis attend Oregon Tech wer he play one season insyd ein senior year. Dey follow ein freshman year for a junior college: Oklahoma A&M, Lewis play for Georgia ein sophomore den junior years, however na dem dismiss am secof academic reasons dey follow ein junior year.
Career
[edit | edit source]Na ein senior year for Oregon Tech end short secof a leg injury, buh na he include 27 caught passes give 434 yards den two touchdowns.[2]
References
[edit | edit source]- ↑ "1990 NFL Draft Listing". Pro-Football-Reference.com (in English). Retrieved 2023-05-26.
- ↑ "Wide Receiver Has Gone Long on Way to Tryout With Chargers". Los Angeles Times (in American English). 1990-07-22. ISSN 0458-3035. Retrieved 2019-05-29.
- CS1 English-language sources (en)
- CS1 American English-language sources (en-us)
- 1966 births
- Human
- People wey komot Moultrie, Georgia
- Players of American football from Colquitt County, Georgia
- American football wide receivers
- American football return specialists
- Oregon Tech Hustlin' Owls football players
- Chicago Bears players
- San Diego Chargers players
- 20th-century American sportsmen