Nungua

From Wikipedia

Nungua be town for Krowor Municipal District wey dey Greater Accra Region for southeastern Ghana wey dey gbenke the coast. Nungua be the eighteenth most populous location edey Ghana for population insyd, wey dem sana get population of 84,119 people.

Traditions[edit | edit source]

Squad dem dey Nungua be Ga Adangbes. Dem dey celebrate Kpeldzoo festival. Dem get eight clans wey dem be; Nii Mantse We, Nii Borkwei We, Nii Osokrono We, Nii Odarteitse We den Nii Djenge We. De paramount chief wey dey Nungua be King (Dr.) Odaifio Welentsi III.

Politics[edit | edit source]

Nungua dey Krowor constituency inners, Agnes Naa Momo Lartey wey dey lead am, wey she dey mong of National Democratic Congress. Ebe she she take ova from Elizabeth Afoley Quaye wey dey New Patrotic Party.

Education[edit | edit source]

Nungua Senior High School.