Portia Boakye

From Wikipedia

Portia Boakye (dem born am 17 April 1989) be Ghanaian international footballer wey dey play as forward /defender give Djurgården wey dey Sweden. Dem dey regard am as one of de best left-footed players for Africa continent.