Regina Antwi

From Wikipedia

Regina Antwi (dem born am 26 November 1995) be Ghanaian professional footballer, wey play as defender give 1207 Antalya Spor for Turkish Women's Football Super League, den Ghana women's national football team. She represent Ghana for U17 level for two World Cups for 2010 den 2012 insyd.[1] Na she san dey play give Hungarian club Diósgyőri VTK.[2]