Salifu Abdul Hafiz
Salifu Abdul Hafiz (dem born am March, 1990) be Ghanaian Film/Commercial den Music Video Director wey shoot den direct chaw music videos give artiste like Dobble, Mr. Eazi, Obrafour, Sarkodie, Guru, Maccasio, Medikal, Teephlow, YPEE den chaw oda artiste across de globe.
He be de founder den creative director give sam renowned Ghanaian video production company, Digital Creative Media alias DC FILMS PRODUCTION. Dem produce content give international brands like USAID, IDH, DECATHLON, BETWAY, TULLOW OIL, CAL BANK den many odas.
Ein Early life den Career
[edit | edit source]Salifu Abdul Hafiz grow up for Abetifi-Kwahu wer he start ein basic school go senior high for Abetifi Presbyterian Senior High School.
Afta ein high school for 2009 insyd, he work for internet cafe as cafe attendant wey dem later promote am as manager give dat branch. As na he dey work give de cafe, he learn sound engineering den video editing wey e motivate am wey he take do ein career for de field of multimedia. He produce demos give ein body den up-den-coming artistes, wey dey include covers of songs.
He relocate go Accra de capital city of Ghana go pursue ein dreams for 2010 insyd.
He enrol for Takoradi Technical University formerly Takoradi Polytechnic go pursue Commercial Art for 2012 insyd. As na he dey school, na Hafiz dey do photo shoots, he dey shoot events, promotional adverts den music videos wey dem dey air for national TV top.
He intern plus NKACC sam company wey be owned by multiple awarding winning Ghanaian director, Nana Kofi Asihene wey train den nurture am go de beginning of ein career as video director. He shoot music videos for up-den-coming artistes.
Dem invite am say make he cam have sam album listening plus E.L, wey be multiple award-winning Ghanaian musician/songwriter den producer. E.L give Hafiz de opportunity say make he shoot sam music video for sam song wey he feature Ghana ein rap legend Obrafour afta wey dem collaborate for oda projects wey dey include ‘Kaa Bu Ame'.
Salifu Abdul Hafiz shoot documentaries den adverts give brands like USAID, IDH, Betway, YES Ghana, Decathlon, Tullow Oil, CalBank amongst many odas.
He direct music videos give de likes of Mr. Eazi, E.L, Sarkodie, Obrafour, Guru, Dobble, Maccasio, GuiltyBeatz, King Promise, Mugeez (R2Bees), Joey B, YPEE, Nana Yaa, Cent Remmy, IWAN, TheWord, D-Flex, Teephlow, YPee den many odas.
For 2017 insyd, Salifu Abdul Hafiz film Mr. Eazi ein Dettyworld Tour.