Sarah Adwoa Safo

From Wikipedia

Sarah Adwoa Safo (dem born am 28 December 1981) be Ghanaian lawyer den politician. She be New Patriotic Party Member of Parliament (2013–2020) give Dome Kwabenya Constituency wey dey Greater Accra Region of Ghana. Na she be de Minister for Gender, Children den Social Protection til Nana Akuffo Addo Danquah dismiss am for 8th July 2022.