Smile Dzisi

From Wikipedia

Smile Afua Gavua Dzisi (dem born am 18 June 1971), Rev. Eusebius Kofi Gavua den Mrs Rebecca Dzandu Gavuawey wey comot from Wusuta for Volta Region of Ghana inside wey dem born am. She be de first female dem appoint as rector for de History of Koforidua Polytechnic now Koforidua Technical University inside. She be de current interim Vice Chancellor give de Koforidua Technical University.