Stonebwoy
Livingstone Etse Satekla, (Dem born am 5th March 1988) be somebody u fi call am Stonebwoy, be Ghanaian musician. E be de CEO give Burniton Music Group. Ebi e chop de best international Act: Africa Category for de 2015 BET Awards den Artist for de year for de 2015 Ghana Music Awards. He sa su take two billboard plaques. Dey fi dey describe am as de King of reggae n dance hall artists for Africa. Stonebwoy sa su be actor, wey he fi dey come movies inside for Happy Death Day den My name be Ramadan. He be de global ambassador for sanitation. For September 2019 inside, dem make am de brand ambassador for Voltic natural mineral water, for some deal be wey dey fi renew am after two years. He sa su be de brand ambassador for Tecno mobile for Ghana.
Personal life
[edit | edit source]Stonebwoy dem call "stonebwoy" be somebody dem born am for Ashaiman for de Greater Accra Region for Ghana inside wey he start dey do music for e kidi tym wey he dey school. He see say e talent naa bi say make he follow people dema music n write songs for e kidi tyme, e kai say he dey write wey he sa su dey act drama for de tym he dey class four. He marry Louisa Ansong Satekla, wey dem get two children. Louisa bi somebody wey dey help solve teeth problems. stonenwoy get two pekins one bi boy and one bi girl dem they bell them L Janam Joachim Satekla this bi the name of the boy, Catherine Jidula Satekla this be the name of the girl