The Bank Hospital
Appearance
The Bank Hospital
| Subclass of | private healthcare |
|---|---|
| Year dem found am | 1994 |
| Country | Ghana |
| Edey de administrative territorial entity insyd | La-Dade-Kotopon Municipal District |
| Ein location | Cantonments |
| Coordinate location | 5°35′6″N 0°9′43″W |
| Owner be | government |
| Language dem use | English |
| Operator | Ghana Health Service, ministry of health |
| Street address | Block F6 Shippi Road Cantoments La, ACCRA, Greater Accra |
| Phone number | +233 302 739 373 |

The Bank Hospital dem sanso fi call The Bank of Ghana Hospital be hospital for Ghana wey dem plete am for 2017, de hospital dey Cantonment for Accra.[1][2] For November 2019 insyd, de hospital make empty for 2 years after dem plete am, na edey bad state, wey de New Patriotic Party cam office insyd 2017 dem claim say dem dey make audit for de facility insyd sure say dem fi get value for money.[2]
References
[edit | edit source]- ↑ "Completed Bank of Ghana hospital left unused [Video]". Citi 97.3 FM - Relevant Radio. Always (in American English). 2018-01-23. Retrieved 2020-05-01.
- 1 2 "Bank of Ghana hospital left to rot after 2 years of completion". Pulse Gh (in American English). 2019-10-31. Retrieved 2020-05-01.
External links
[edit | edit source]Wikimedia Commons get media wey relate to The Bank Hospital.