Titan submersible implosion
Country | Canada, United States |
---|---|
Edey de administrative territorial entity insyd | international waters |
Ein location | wreck of the RMS Titanic |
Coordinate location | 41°43′42″N 49°56′32″W |
Point for tym insyd | 18 June 2023 |
Start point | St. John's |
Destination point | wreck of the RMS Titanic |
Has cause | implosion |
Vessel | Titan |
Operator | OceanGate, Inc. |
Victim(s) | Hamish Harding, Stockton Rush, Shahzada Dawood, Suleman Dawood, Paul-Henri Nargeolet |
For 18 June 2023, Titan, wey be submersible wey OceanGate dey operate am, disappear for international waters insyd for de North Atlantic Ocean, approximately 400 nautical miles (740 km) wey dey off de coast of Newfoundland, Canada. De submersible, wey dey carry five people, na ebe part of tourist expedition make dem observe de wreck of de Titanic. Na dem lose de communication plus Titan lyk 1 hour den 45 minutes go into ein dive go de wreck site. Dem alert authorities wen e fail make e resurface for de time dem schedule later dat day.
After search wey last nearly 80 hours, remotely operated underwater vehicle (ROV) discover debris field wey dey contain parts of de Titan, approximately 1,600 feet (about 500 metres) from de bow of de Titanic. Dem base de findings for de U.S. Navy ein disclassified sonar detection for implosion for de area insyd for de day of de voyage, wey dem suggest say na de pressure vessel implode while Titan dey descend, wey result for de instant death of all five occupants wey dey ride de sumbersible.
Dem raise concerns about de safety of de vessel. Na OceanGate executives no seek certification give de Titan, dey argue say dem hinder excessive safety protocols innovation. Na international team wey de United States Coast Guard lead conduct de search den rescue operation, United States Navy, den Canadian Coast Guard.[1] De Royal Canadian Air Force den United States Air National Guard, Royal Canadian Navy ship, as well as chaw commercial den research vessels den ROVs provide support.[2][3]
References
- ↑ "Unified Command established for missing submersible from Polar Prince". United States Coast Guard. 20 June 2023. Archived from the original on 21 June 2023. Retrieved 21 June 2023.
- ↑ Petri, Alexandra E.; Lin, Summer (19 June 2023). "Titanic tourist submersible carrying 5 disappears on trip to see wreck in North Atlantic". Los Angeles Times. Archived from the original on 19 June 2023. Retrieved 20 June 2023.
- ↑ Liebermann, Oren; Britzky, Haley (20 June 2023). "US military moving military and commercial assets to help submersible search efforts". CNN. Archived from the original on 21 June 2023. Retrieved 20 June 2023.