Jump to content

University of Sankoré

From Wikipedia

Sankoré Madrasa (dem sanso dey bell am de Sankoré Mosque, Sankoré Masjid anaa University of Sankoré) be one of three medieval mosques den centres of learning wey dey locate insyd Timbuktu, Mali, de odas be de Djinguereber den Sidi Yahya mosques. Dem found am insyd de 14th century, de Sankoré mosque go thru multiple periods of patronage den renovation under both de Mali Empire den de Songhai Empire til ein decline wey dey follow de Battle of Tondibi insyd 1591. De mosque develop go madrasa (wey dey mean school anaa college insyd Arabic), e reach ein peak insyd de 16th century. Dem samtyms dey appy de term "University of Sankoré" to de Sankoré madrasa, though evidence no dey of centralized teaching institution such as de term university dey imply. Instead de mosque serve as de focal point for individual scholars plus dema own private students, den as location for wich dem dey hold sam lectures den classes.