Vicky Zuckah

From Wikipedia

Victoria Zukah dem dey call am Vicky Zukah, be Ghanaian female actress den celebrity wey dey comot from de Volta Region of Ghana.

En Early life[edit | edit source]

She be de third daughter for Mr. Komla Zugah den Miss Beatrice Patu for de Volta Region.

En Career[edit | edit source]

En acting career start when en padis tell am say she get de ability to act n dat she get all features wey fi make am actor, so she get opportunity feature for hin first movie inside wey she feature plus Jackie Appiah n de late Suzzy Williams. En first movie Trokosi make e break through for de Ghanaian movie industry inside wey she believe say na she be lucky. She talk say she dey love to learn from en padis den experienced actors for de industry inside sure say ego she fi improve upon hin skills to act good movies.

En Filmography[edit | edit source]

  • Trokosi
  • Total Exchange
  • Cross My Heart
  • My Darling Princess
  • June 4
  • Araba Lawson
  • Big Girl Club
  • Girls Connection
  • True Colour
  • Pretty Queen
  • Tears of Womanhood
  • The Return of Beyonce
  • The Bible
  • King without culture
  • Inner woman
  • Oyaw No
  • Agatha
  • Act of Shame
  • Mummy's daughter

En References[edit | edit source]