Vida Akoto-Bamfo

From Wikipedia

Vida Akoto-Bamfo be retired Ghanaian Supreme Court Judge. She serve for de Supreme Court bench from 2009 go 2019.[1]

Ein Early life and Education[edit | edit source]

Dem born Akoto-Bamfo for 7 February 1949 insyd wey ebi Mr. Alfred Kingsley Bannerman-Williams den Madam Grace Darkua Dodoo for Pokuase, wey dey Greater Accra Region of Ghana. She get ein early education for Accra Royal School wey dey James Town (British Accra). For 1963 insyd, she gain admission for Mfantsiman Girls' Secondary School wer she obtain ein 'O' Level certificate.[1] She later continue for Aburi Girls' Senior High School from 1967 go 1969. She study law for de University of Ghana Law School between 1972 den 1975. She proceed go de Ghana Law School wey dey Accra.[2]

Ein Life matter[edit | edit source]

Vida Akoto-Bamfo marry de late Eugene Akoto-Bamfo Snr., wey na he be Legal Officer. She be Methodist but she dey fellowship for Police Church.[1]

References[edit | edit source]

  1. 1.0 1.1 1.2 http://www.judicial.gov.gh/index.php/component/k2/item/368-give-same-level-of-attention-to-all-cases-justice-akoto-bamfo-entreats-the-bench-as-she-exits
  2. https://www.modernghana.com/news/246637/1/new-justices-get-approval.html