Wasila Diwura-Soale

From Wikipedia

Wasila Diwura-Soale (dem born am 1 September 1996) be Ghanaian footballer wey dey play as midfielder give Ghana women's national team. Diwura-Soale play give Ghana for U-17 level for 2012 insyd wey na she be part of Black Maidens squad wey place third for 2012 World Cup for Azerbaijan. She san feature for Ghana U-20 team insyd, de Black Princesses, for 2014 den 2016 World Cups for Canada den Papua New Guinea respectively.