Adowa dance

From Wikipedia
Adowa dance
type of dance
Subclass ofdance Edit
Native labelAkan Edit
Country of originGhana Edit

Adowa be sam dance wey de Akan people for Ghana dey dance. Ebe popular traditional dance for Ghana, dem dey perform am for cultural events lyk festivals, funerals, engagements den celebrations. De Adowa dance dey express signs wey dey allow de performer make dem communicate wat dem dey feel den dema emotions thru dema hands den feet expressions. Dem get different hand den feet movements wey dem dey perform for different events under. People communicate positive emotions for weddings anaa engagements wey dem dey communicate negative emotions for funerals unders.[1][2]

De squad wey dey dance adowa be som lead singer, chorus plus some drummers. More times de lead and chorus be middle age women, wey dey accompany dema body plus hand-clapping den/anaa double bell (dawure) anaa single bell (atoke).[1]

Movements[edit | edit source]

Adowa dancers dey use symbolic language plus dema hand movements wey dem dey tell dema stories. If dem dey perform de Adowa, de dancers dey use dema legs den hands.[1] Dem get basic steps dem dey do give dis dance, first tin be say dem for apply pressure den move dema right foot forward. As dem do dis dem go dey interact plus the drummers.[3]

References[edit | edit source]

  1. 1.0 1.1 1.2 "Adowa dance". African music museum. Retrieved 4 October 2014.
  2. Onuman, Veronica (23 August 2011). "Let's Dance Adowa - 5 Ashanti Dance Gestures". Nkyea.com. Archived from the original on 4 December 2012. Retrieved 4 October 2014.
  3. "Ghana. Adowa, the Unique Dance Style of the Ashanti". www.southworld.net. 2023-02-01. Retrieved 2023-10-18.