Akim Oda (Ghana parliament constituency)

From Wikipedia
Akim Oda Constituency
constituency of the Parliament of the Republic of Ghana
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydEastern Region (Ghana) Edit

Alexander Akwasi Acquah be de member of parliament give de Akim Oda constituency for Ghana ein 8th parliament under de fourth republic. Dem elect de first tym MP for New Patriotic Party (NPP) dema ticket top. Plus sam majority of 25,380 votes out of de 31,943 total votes cast (wey dey represent 79.45%), he defeat ein opponents wey he win de seat as de 5th MP give de Constituency. He succeed William Quaitoo wey represent de constituency for eight (8) years from 2012 go 2020 for New Patriotic Party (NPP) dema ticket top. Na Yaw Owusu-Boateng be de member of parliament give de constituency for four (4) years (2008 go 2012) till dem create sam new constituency out of de Akim Oda constituency for 2012 insyd wey emake am represent de new Constituency wey dem create, Asene Akoroso Manso for New Patriotic Party (NPP) dema ticket top for dat same year insyd.

Members wey dey Parliament[edit | edit source]

First elected Member Party
Created 1992
1992 Nana Boaten-Abora National Democratic Congress
1996 Yaw Osafo-Maafo New Patriotic Party
2008 Yaw Owusu-Boateng New Patriotic Party
2012 William Quaitoo[1] New Patriotic Party
2020 Alexander Akwasi Acquah[2] New Patriotic Party

Dema Elections[edit | edit source]

Dem elect Alexander Akwasi Acquah as MP give de constituency for 2020 insyd plus 25,380 votes wey dey represent 79.45% for NPP ticket top.

Make you see dis one too[edit | edit source]

References[edit | edit source]

  1. "Members of Parliament | Parliament of Ghana". www.parliament.gh. Archived from the original on 2014-03-08.
  2. Parliamentary Results for Akim Oda". www.ghanaweb.com. 8 December 2020. Retrieved 8 December 2020.